Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

In Ya Mind Lyrics by Ikechukwu

The Alliance Reconstructed

0

In ya Mind (4x)
For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind
After tonight I go dey call you all the time…in ya mind
Na because you dey here make dem dey shake dem behind
In ya mind
Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine
In ya mind
Big boy for your mind abi
Rollsroyce drop top in your mind abi
Ahhhh, no ne lie abi
You dey travel go jand all the time abi
Ha, try abi first class when you fly for your mind abi
Esclass for the ride in your mind abi
No sleep jetlag for your mind abi
Ahh, you no get wife abi
No house no kids in your life abi
Million dollar bank account in your mind abi
Every Sunday go church you no dey lie abi
This night abi, because of you dеm dey fight abi
All night abi, omo won kamkpe you no dey diе abi
For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind
After tonight I go dey call you all the time…in ya mind
Na because you dey here make dem dey shake dem behind
In ya mind
Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine
In ya mind
Looking at you I can tell what is on your mind baby
You won make I toast you
Make I ask you for your line shebi
Dey with your guy but you still don dey give me eye shebi
Don’t be surprised I don’t mind what is on your mind baby
Cus in your mind, come follow me
In your mind, kpote telemi
In your mind, nosi fre mi
In your mind, oshakpe tami
For my mind, I go follow you
For my mind, ekpete leye
For my mind, I no fit free you
Kposha feshae
For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind
After tonight I go dey call you all the time…in ya mind
Na because you dey here make dem dey shake dem behind
In ya mind
Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine
In ya mind
Hmm fit bund abi, your sixteen don remind abi
You go soon get show for your mind abi
You’re meant to just blow for your mind abi
You don cack for your mind abi
You don get hit track for your mind abi
The girl na sharp sharp for your mind abi
Na to just go straf for your mind abi
You spend cash for your mind abi
Your boyfriend hold pass for your mind abi
You no dey join line abi
You dey stay all day for your mind abi
I don kpe for your mind abi
I go write you check for your mind abi
You dey follow me go, for your mind abi
We go soon engage for your mind abi
For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind
After tonight I go dey call you all the time…in ya mind
Na because you dey here make dem dey shake dem behind
In ya mind
Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine
In ya mind
For this party na only you wey I dey find oh… in ya mind
After tonight I go dey call you all the time…in ya mind
Na because you dey here make dem dey shake dem behind
In ya mind
Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine
In ya mind
For your mind abi
Ikechukwu
In your mind
ElDee, e, e, e, e, e
In your mind
DJ Zeez
In your mind
Papa henzi
In your mind
Say you be boti
In your mind (4x)
For this party na only you wey I dey find
After tonight I go dey call you all the time
Na because you dey here make dem dey shake dem behind
Think sey you dey do me cus your kpanda still dey shine
In ya mind
Credits

About “In Ya Mind” by Ikechukwu

Read the complete lyrics to "In Ya Mind" by Ikechukwu from the album "The Alliance Reconstructed". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"In Ya Mind" is performed by Ikechukwu. from the album "The Alliance Reconstructed" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "In Ya Mind", explore more songs by Ikechukwu using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ikechukwu · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"In Ya Mind" is credited to Ikechukwu. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"In Ya Mind" appears on "The Alliance Reconstructed".

Visit the Ikechukwu artist page at /artist/ikechukwu for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.