Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Graduate Lyrics by Illbliss

Oga Boss

0

I don graduate from kobo to million million
Naira euro dollar ego
I don graduate from kobo to million million
Naira euro dollar
Make una join me chopulate make una join me chopulate
Everybody join me chopulate eh join me eh
Make una join me chopulate chopulate eh
Make una join me everybody join me eh eh eh
Onwe ko di
Lagos to Markudi
Drink Barcardi
That igbo boy our money saudi
Emirates i be your mate?
Asambodo cause we don educate
Fly boys money bad boys
Ill bliss in a jet like range
Ill Bliss onj my left side
No dey vex cause we too change ride
Like say we dey change boxers
Sorry sneakers preachers
Keep seeing money stacks in a vision
Benediction titan
Ace bubbling
All white caftan like a chiarman what
I don graduate from kobo to million million
Naira euro dollar ego
I don graduate from kobo to million million
Naira euro dollar
Make una join me chopulate make una join me chopulate
Everybody join me chopulate eh join me eh
Make una join me chopulate chopulate eh
Make una join me everybody join me eh eh eh
Onwe ko di
Ill Bliss i bu somebody
Wizboy we be company
Clearing fowarding everybody hammering
Phyno you know say how far
How man suppose pack am use one car
Ok 2 sharp cars no go bad
Nwanne you are making them very mad
Speed limit non existent
Dark igbo boy so so persistent
Laughing cause the container here
One or 2 hours container clear
Move like a real boss no fuss
As we enter the place dem dey clear dust
Oya we drop ones
What's up to all my Alaba boys
I don graduate from kobo to million million
Naira euro dollar ego
I don graduate from kobo to million million
Naira euro dollar
Make una join me chopulate make una join me chopulate
Everybody join me chopulate eh join me eh
Make una join me chopulate chopulate eh
Make una join me everybody join me eh eh eh
Kwa de many ne gwe we eh eh
Umu agwo bia le le le wizboy onh the beat ye
Ya na igbo boy olisa bin igwe dey give me joy
Very very plenty dey my side
Make una join me chopulate make una join me chopulate
Everybody join me chopulate eh join me eh
Make una join me chopulate chopulate eh
Make una join me everybody join me eh eh eh
Eveybody make una join me everybody make una join me
Eveybody make una join me eh eh eh
Onwe ko di Lagos to Markudi
Onwe ko di Ill Bliss i bu somebody
Owo don plenty plenty dollars dey my side
Wombolo wombolo wombolo wombolo
Wombolo wombolo wombolo wombolo
Wombolo wombolo wombolo wombolo wo oh oh oh oh oh
Credits

About “Graduate” by Illbliss

Read the complete lyrics to "Graduate" by Illbliss from the album "Oga Boss". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Graduate" is performed by Illbliss. from the album "Oga Boss" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Graduate", explore more songs by Illbliss using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Illbliss · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Graduate" is credited to Illbliss. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Graduate" appears on "Oga Boss".

Visit the Illbliss artist page at /artist/illbliss for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.