Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Love and Trust Lyrics by Iyanya

Love & Trust

2023

Mad ohh
Original
I let bygones be bygones
'Cause I no wan use my gun
I thought you were the right one
Oh well I guess I was wrong
You dey always give me stories
But na you wey I dey high like kpoli
And everybody told me
I go dey form agidi eh
Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)
Na love I love
Na trust I trust
(Na lovе I love, na trust I trust, na love I love)
Na lovе I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start
Na love I love
Na trust I trust
But e land me for canal
Do my head like say photo
Na from clap wey dance dey start
Wetin I no do for you
Cut off all my girls for you
Got me feeling like fool, I’m confused, is this you?
Wetin I go do for you
Sha bi di bi di du
Sha da da da da da da da
Oh da da da
Strong head e no good oh
Na only ke dey feel my pain right now
I thought you were here to stay
Had it been I know
Strong head e no good oh
Na only me dey feel my pain right now
I thought you were here to stay (stay)
Na love I love
Na trust I trust
(Na love I love, na trust I trust, na love I love)
Na love I love
Na trust I trust oh
Na love I love oh
Na trust I trust oh
Credits

About “Love and Trust” by Iyanya

Read the complete lyrics to "Love and Trust" by Iyanya from the album "Love & Trust" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Love and Trust" is performed by Iyanya. from the album "Love & Trust" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Love and Trust", explore more songs by Iyanya using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Iyanya · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Love and Trust" is credited to Iyanya. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Love and Trust" appears on "Love & Trust" in 2023.

Visit the Iyanya artist page at /artist/iyanya for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.