Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Good Or Bad Lyrics by J Martins

Get Serious

2007

[Intro: J. Martins, Timaya]
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
Everybody everybody say yeah eh
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
[Chorus: J. Martins & Timaya]
Owey (owey)
Eh, eh (eh, eh)
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh
[Verse 1: J. Martins, Rudeboy]
Everybody say
If you like you good, eh
If you like you bad, eh
Anything wey you do for this life
My brother na for your head, ohh
This one na true story, oh
J. Martins and Timaya eh (Rudeboy!)
Anyhow wey we dey quest dеy go
Na so the people dеm a mental o
If you get money you no get
Na so some people go dey vex say
If you talk you no talk dem go say you too talk
Make you just dey jolly dey go
Dem mama, dem papa
Make you hear me well well eh
Who God has blessed, (chai)
No one can curse
[Chorus: J. Martins & Timaya]
Owey (owey)
Eh, eh (eh, eh)
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh
Chai, chineke meh
[Verse 2: Timaya]
Call me Timaya, just because l'm getting higher
Bad belle people don dey wonder
Eh my brother man l dey strike like thunder say
Dem dey call me Timaya
Na be egberi papa one of Bayelsa
Hey everybody don begin dey wonder
Say Timaya dey be like baba zooka say chai
Na me be the paya paya
Like an R. Kelly paya paya
Eh everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)
Say na me be the paya paya
Paya, paya
Paya, paya
Eh, everybody wanna paya paya
Mama and papa the people dem dey want to dey paya paya (chai)
[Chorus: J. Martins & Timaya]
Owey (owey)
Eh, eh (eh, eh)
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh
[Bridge: J. Martins & Timaya]
Eh, oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (oh oh)
People, people, people
Oh oh oh, oh oh oh (people people people people people dey eh eh)
Oh oh (oh oh)
Oh oh oh (oh oh oh)
Oh oh (ye ye)
[Verse 3: P-Square, J. Martins & Timaya]
E get as e go do dem, do dem
Some people dey sit down for corner dey criticize you a, pompay
Na so fire go dey burn dem
All dem baggers wey dey plan make l fall
You go see meh dey go up higher (chai)
Anyhow wey you be make you know say baba God dey for your side, eh
Make una hear am, eh
J. Martins l don come again ey
[Chorus: J. Martins, P-Square & Timaya]
Owey (owey)
Eh, eh, (uru dele) eh, eh
Owey (owey)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh
(Uru dele)
Eh, eh
Owey (owey)
Eh, eh, eh, eh
(Uru dele)
Owey, (uru dele)
Eh eh (everybody say na which kind life be dis say)
Eh eh eh eh eh eh, chai!
Owey (owey)
Eh, eh
[Outro: Timaya]
Na me be the paya paya
Like an R. Kelly paya paya
Eh, everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)
Na me be the paya paya
Like an R. Kelly paya paya
Eh everybody wanna paya paya
Mama and papa dem dey begin to dey paya paya (chai)
Credits

About “Good Or Bad” by J Martins

Read the complete lyrics to "Good Or Bad" by J Martins from the album "Get Serious" in 2007. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Good Or Bad" is performed by J Martins. from the album "Get Serious" in 2007 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Good Or Bad", explore more songs by J Martins using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for J Martins · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Good Or Bad" is credited to J Martins. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Good Or Bad" appears on "Get Serious" in 2007.

Visit the J Martins artist page at /artist/j-martins for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.