Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ogologo Lyrics by J-weezy (Joshua Obodo)

behind the smile - J-weezy

2023

Ouh ye
Itʼs J-weezy naa
Every morning when i wake
I dey say a little prayer to my maker
Make i go farther make i no waver
Hit the road brotherman i see you later
Yeah yeah
And when i puff one for the road
Money be the only thing on my radar
If you wan dey front i go lay back
All the evil wey dem do me i no pay back
Hmm too many things for the head omo
I get many many stories i go tell omo
But Iʼm tryna get lit tonight
Tryna get lit tonight
And for the gbedu i be Ogologo
I dey clear my head like bolololo
Na the update we dey follow lolo
And Iʼve been on a low low low
Ouu i be Ogologo
Na the update we dey follow lolo
I dey clear my head like bolololo
Bolololo
Ooooohh
Yeeeee
Ooooooh
Yeeeeeee
I no dey want make nobody dey stress me
Ordinary things donʼt impress me
So many reasons why God dey bless me
Itʼs alright if you no dey get me ahn ahn
And oo
Yeah you see yeah we always on the road
No time to dey stop we dey go
I pray make your grace dey follow me

Abinibi yato si ability
And for the days Iʼm excited
When Iʼm in my zone my visions aligning
E be the ones you trust dey turn back on you
Disappointed never surprised
Too many things for the head
E fit to make man dey vex
Finna get it off my chest
But Iʼm tryna get lit tonight
Tryna get lit tonight
And for the gbedu i be Ogologo
I dey clear my head like bolololo
Na the update we dey follow lolo
And Iʼve been on a low low low
Ouu i be Ogologo
Na the update we dey follow lolo
I dey clear my head like bolololo
Bolololo
Ooooohh
Yeeeee
Ooooooh
Yeeeeeee

About “Ogologo” by J-weezy (Joshua Obodo)

Read the complete lyrics to "Ogologo" by J-weezy (Joshua Obodo) from the album "behind the smile - J-weezy" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ogologo" is performed by J-weezy (Joshua Obodo). from the album "behind the smile - J-weezy" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ogologo", explore more songs by J-weezy (Joshua Obodo) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for J-weezy (Joshua Obodo) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ogologo" is credited to J-weezy (Joshua Obodo). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Ogologo" appears on "behind the smile - J-weezy" in 2023.

Visit the J-weezy (Joshua Obodo) artist page at /artist/j-weezy-joshua-obodo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.