Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

BluFunk Lyrics by Jasën Blu

2023

E-verybody
If you know wetin good tonight
E-verybody
If you know wetin good tonight

Party dey happen tonight
L'adugbo mi, nor be lie
(O di dandan)
Jolly for me and my guys
Go shaye cos we dey alive
(O di dandan)
Omosholly call ya wife
Say we go need somethin' nice
Hol'e belle for tonight
Shayo go plenty na why
Dem chikito plenty like die

My n*ggas pull up in a Rover
Say na we dey run this show
(O di dandan)
We celebratin' till it's over
Na na nah na nah yea
Mmm kaluku dem gats to know
Say dullin' nor dey my parole
On that zero worries tho
Wit' the crazy maneuvers
Get 'еm hunnies make we roll yеah

(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Party dey happen tonight
L'adugbo mi, no be lie, baby
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Jolly for me and my guys
Go shaye cos we dey alive
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Shayo dey steady dey flow
I make this shxt do whattidoo-do-doo, oh whoa
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Oya Nana do that what you do
Kill-i me slow with yo' boooo-tay

O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo
Oh na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo oooh, yea
O-di-di-yo, di-di-yo
O-di-di-yo, di-di-yo
Oh na-naaa-nah
O-di-di-yo, di-di-yo
O-di-di-yo, di-di-yo oooh, yea

Palmi dey steady dey flow
Tile dey steady dey jo
(O di dandan)
Mary dey steady dey blow
Ikebe steady dey roll
(O di dandan)
Padi me sef don dey show me
Say money steady dey go
F*ck it I'm spendin' my doe
After the night we go know
But right now I steady dey jonz

My n*ggas pull up in a Rover
Say na we dey run this show
(O di dandan)
We celebratin' till it's over
Na na nah na nah yea
Mmm kaluku dem gats to know
Say dullin' nor dey my parole
On that zero worries tho
Wit' the crazy maneuvers
Get 'em hunnies make we roll

(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Party dey happen tonight
L'adugbo mi, no be lie, baby
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Jolly for me and my guys
Go shaye cos we dey alive
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Shayo dey steady dey flow
I make this shxt do whattidoo-do-doo, oh whoa
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Oya Nana do that what you do
Kill-i me slow with yo' boooo-tay

O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo
Oh na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo, oooh yea
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo
Oh na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo, oooh yea

Omoge
The thing wey you need girl I already
Omoge
The thing wey you need girl I already
Know
Omoge
The thing wey you need girl I already
Omoge
Get 'em hunnies make we roll yeah

(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Party dey happen tonight
L'adugbo mi, no be lie baby
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Jolly for me and my guys
Go shaye cos we dey alive
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Shayo dey steady dey flow
I make this shxt do whattidoo do doo, oh whoa
(E-verybody
If you know wetin good tonight)
Oya Nana do that what you do
Kill-i me slow with yo' boooo-tay

O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo
Oh-na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo, oooh yea
O-di-di-yo-di-di-yo
O-di-di-yo-di-di-yo
Oh-na-naaa-nah
O-di-di-yo di-di-yo
O-di-di-yo di-di-yo, oooh yea
Credits

About “BluFunk” by Jasën Blu

Read the complete lyrics to "BluFunk" by Jasën Blu in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"BluFunk" is performed by Jasën Blu. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "BluFunk", explore more songs by Jasën Blu using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jasën Blu · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"BluFunk" is credited to Jasën Blu. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "BluFunk" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Jasën Blu artist page at /artist/jasen-blu for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.