Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

B.I.G Lyrics by Jaylon

2018

Danno Danno Danno
(Gully Squad!)
Bobson dia papa dem
It’s Damayo

Big Batty Girl dey wey go finish me, oh yeah
Bad Ibadi Girl dey wey go finish me for here
Mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!
(ahhn)
Oh baby this your butt o! butt o! butt o! butt o! butt o!
(ahhn) (ye ye)

Hot o! hot o! hot o! (o’njo mi o)
Her body move like a motto (go down below)
Orobo girl no be lepa (gawu o)
Turn me to mumu like i’m a car (ye ye)
You something like you kokoka (koko)
Na wetin be the kokoko (koko)
International local (do do)
She come tru for the dough dough dough

Pepe o, pepe o (aja)
Ori e gan lati pepe o
Pepe o, pepe o (aja)
Your body nice and kampe o (aja)
My music travel, no visa (visa)
Go down like say na Ibiza (biza)
Fine girl to jo monalisa (lisa)
Bad girl dirty no be ‘kisa

Danno o!, your body ma fe je kin ke (je kin ke)
Danno o!, your body sef e ja pepe (ja pepe)
Go down like say na Ibiza (biza)
Fine girl to jo monalisa (lisa)
Bad girl dirty no be ‘kisa


Big Batty Girl dey wey go finish me oh yeah
Bad Ibadi Girl dey wey go finish me for here
Mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!
(ahhn)
Oh baby this your butt o! butt o! butt o! butt o! butt o!
(ahhn) (yepe)

Bad girl me no want no order
Bad girl you go meet my mother
Bad girl tell what it’s gon’ be
Bad girl turn me into Zombie

Bad girl me no want no order
Bad girl you go meet my mother
Bad girl tell what it’s gon’ be
Bad girl turn me into Zombie

Bad Girl kilo gbe gbe?
Sho le bami lo le?
Me i want to do do
Baby make we go go
Money dey for the account o
Baby dancia like dat (like dat)
Oya jupapa like dat (like dat)
Baby you go need it like dat (like dat)

Baby gimme your love, owanyioma
Say you go chop all my money, owanyioma
Baby no stand for corner
Enter for the centre o
The way you whine dey cause wahala

Omo mummy, Omo daddy
Idi e to yi, o tobi

Big Batty Girl dey wey go finish me for here
Bad Ibadi Girl dey wey go finish me for here
Mehn her body hot o! hot o! hot o! hot o! hot o!
(ahhn)
Oh baby this your butt o! butt o! butt o! butt o! butt o!
(ahhn) (ye ye)
Credits

About “B.I.G” by Jaylon

Read the complete lyrics to "B.I.G" by Jaylon in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"B.I.G" is performed by Jaylon. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "B.I.G", explore more songs by Jaylon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jaylon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"B.I.G" is credited to Jaylon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "B.I.G" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Jaylon artist page at /artist/jaylon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.