Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Gbon Gbon Lyrics by Jaywon

Meet Jaywon Reloaded

0

I dey tell you, ehy, juwon lo on this one again o
Kennis music
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (4x)
You go kill me orebe orebe, orebe
You go kill me omo aye, omo aye
Omo aye, omo aye (2x)
12 o'clock in the middle na my phone ring ring ring ring ring
(who be dat) na my paddy
Dem sey make we go go go clubbing
It's juwonlo, emo kpe emi gon mi o go rami ri
Straight to the nite shift, ebi kpe kini mo ri
I see this fine shorty for one corner
Sey she dey feel me ehy
Omo no time, je kama lo, wa bami de ile eh
Ile mi ni, omo aye, ka lo se ere se ere
Se aye, se aye, se ere se ere
Ka lo se aye se aye
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (4x)
You go kill me orebe orebe, orebe
You go kill me omo aye, omo aye
Omo aye, omo aye (2x)
At first i been dey think sey the girl na
Okpo okpo okpo okpo o
Later i come realise sey
She just dey, dey, dey show her logo
Omo take it slow, cos I dey feel the echo echo
Mo ni ko ma ro ra sw ko ma lo ma lo jasi koto
You one of a kind dey blow my mind
The way you dey wine dey tear me apart
I dey tell you!
I never see this kind of thing before o
Wa cami lo ka lo ju nko
So nko, ka lo ju ko so nko, ju nko so nko
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (4x)
You go kill me orebe orebe, orebe
You go kill me omo aye, omo aye
Omo aye, omo aye (2x)
Jo o! mr bouncer, awon temi fo wo le, jo o!
Mr deejay, oya purn the replay
Free me now, free me now free me now, eh
Tile tile, oya sodi sodi
Oya tile, oya soji soji
Tile, je kim fi owo ko nko
Tile tile je kim ti nko bo nko, ehy
Na me wey dey ginger your system (ginger)
Na me wey dey swagger your system (swa)
Oya make i wangolo wangolo wangolo wangolo
Oyi wa ka lo ge ge ge ge
Ka lo ge ge ge ge
Oya tile je kim ba esere eh
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (4x)
You go kill me orebe orebe, orebe
You go kill me omo aye, omo aye
Omo aye, omo aye
Bo se'n gbon gbon gbon
Gbon gbon gbon gbon gbon (x4)
Credits

About “Gbon Gbon” by Jaywon

Read the complete lyrics to "Gbon Gbon" by Jaywon from the album "Meet Jaywon Reloaded". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Gbon Gbon" is performed by Jaywon. from the album "Meet Jaywon Reloaded" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Gbon Gbon", explore more songs by Jaywon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jaywon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Gbon Gbon" is credited to Jaywon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Gbon Gbon" appears on "Meet Jaywon Reloaded".

Visit the Jaywon artist page at /artist/jaywon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.