Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Grace Lyrics by DEM (UK)

2019

This Life Feels so cool
Even thou it have no part two
U may not be there today
But believe it you go be there tomorrow
Aimasiko loundamu eda
Oluwa ti MO how you go make am
So just tepamose and pray for grace o
Graceee.... I say gracceee
Just pray for Graceeeeee
And everything go turn up oooo
Graceee.... I say gracceee
Just pray for Graceeeeee
And everything go turn up oooo
Oga tepa Mose yemo se ole
No be only you want blessing
So no dey sleep on it
No dey fine for face, fine for pocket too
Tori ninu aye yi na competition
So wake up
Rise up
So you can meet up
Do what is best for you and pray
It may not be easy today
But ayo bo lowuro o cos
Time is coming
You go build your house
Time is coming
You ride the latest
Dangote kolori meji
So it's certain
Just believe Eee..
This Life Feels so cool
Even thou it have no part two
U may not be there today
But believe it you go be there tomorrow
Aimasiko loundamu eda
Oluwa ti MO how you go make am
So just tepamose and pray for grace e
Graceee.... I say gracceee
Just pray for Graceeeeee
And everything go turn up oooo
Graceee.... I say gracceee
Just pray for Graceeeeee
And everything go turn up
Ogbon no fit finish for this life kawa dorun
Eyan o le shishe koni oun fedanu
But ourself do ourself
As you dey hustle pray for Grace nothing else woo
Ise keke re make money enter big time
Make everything tune up just like a big bang
Everything change at the same time
Kosi timw calculate e lopo Lo e
My brother do the math
Grace wey you go turn dollar to rizller
Grace wey EFCC no go train your matter
Anu toju anu Lo
Oluwa oden komiyo
Grace wey you go turn dollar to rizller
Grace wey EFCC no go train your matter
Anu toju anu Lo
Oluwa oden komiyo
Graceee.... I say gracceee
Just pray for Graceeeeee
And everything go turn up oooo
Graceee.... I say gracceee
Just pray for Graceeeeee
And everything go turn up
Graceee.... I say gracceee
Just pray for Graceeeeee
And everything go turn up oooo
Graceee.... I say gracceee
Just pray for Graceeeeee
And everything go turn up
This Life Feels so cool
Even thou it have no part two
U may not be there today
But believe it you go be there tomorrow
Aimasiko loundamu eda
Oluwa ti MO how you go make am
So just tepamose and pray for grace e
Graceee.... gracceee
Graceeeeee
Credits

About “Grace” by DEM (UK)

Read the complete lyrics to "Grace" by DEM (UK) in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat.

"Grace" is performed by DEM (UK). in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Grace", explore more songs by DEM (UK) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for DEM (UK) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Grace" is credited to DEM (UK). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Grace" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the DEM (UK) artist page at /artist/dem-uk for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.