Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Park Well Lyrics by Jfortune Goodman

the mixtapes

2021

Coughing
Coughing
Oh..... (Goodman)
Oh.... ah... oh.... ah
Oh ah
Jfortune (ya!!!)
Sharpboi baby (sick)
World (la boiled)
Oh oh ah....
Ki wa leni Tiede lonbuga
Shay be na we dem dey call baba
Enemy kilegbe kileju
God don bless me ****** ready
They don't wanna chill
With broke nigga
And they wanna see you
Come rich nigga
Wetin dey waka for their
Mind nigga
Shay this broke boy
Go turn us big figger
Sitting in their VIP section
Fear dey catch dem
Who flex their money
When they go extinction
Sleeplessness for the Rich
Starvation na the poor
People dish
Evеrybody on a different levеl
The whole world under control
Of the devil
You can choose to be God children
But the morals can u pass
It to your own children?
Question why do rich get richer
And the poor getting poorer
Some people think they're smarter
Dirty character wey dey bring
Plenty quanter
Mischievous people
All around town
That no mean we go run
From our own town
The Rich need the poor
The poor need the Rich
We are all human being. (ohhh)
Why treat a fellow like zombie?
(heyy ahhh)
If you ain't got no money
And you get no godfather backup
No go take your jalopy.....
To block way for Mercedes (Benz)
If you ain't got no money
And you get no godfather backup
No go take your jalopy.....
To block way for Mercedes (Benz)
And if you no be swagger lo omo
Me and you no be category
(Oh oh oh)
And if you no be swagger lo omo
Me and you no be category
Park well park well
Park well park well
Park well park well
My brother make you park well
Park well park well
Park well park well
Park well park well
(Ogbeni) my brother make you park well
I go pour pepper for people
Eyes this year
Their trouser go turn
Short knicker this year
I'm sick and tired of Pharisees imagination
The kind mess i dey perceive
From this generation
The pollution no get alteration
Everybody downside everybody
Bias distortion
Money and click
Turn people voice big brother
But we all products of one mother
(Grace)
Allow me go a little further
Something wey no be your power
Why you come dey bugga
People dey run lost
Usain Bolt for the money
Those wey no get Yansh
Dey buy Yansh for the money
Old men they president
For the money
Guy men stealing rubbing pants
And brah for the money
The world don go shoko
Everybody acting like boko
If you ain't got no money
And you get no godfather backup
No go take your jalopy.....
To block way for Mercedes (Benz)
And if you no be swagger lo omo
Me and you no be category
(oh oh oh)
Park well park well
Park well park well
Park well park well
My brother make you park well
Park well
Whatever you are be a good one
Abraham Lincoln

About “Park Well” by Jfortune Goodman

Read the complete lyrics to "Park Well" by Jfortune Goodman from the album "the mixtapes" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Park Well" is performed by Jfortune Goodman. from the album "the mixtapes" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Park Well", explore more songs by Jfortune Goodman using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jfortune Goodman · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Park Well" is credited to Jfortune Goodman. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Park Well" appears on "the mixtapes" in 2021.

Visit the Jfortune Goodman artist page at /artist/jfortune-goodman for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.