Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Blessings Lyrics by Joeboy

Love & Light - EP

2019

[Intro]
Oho-owee yeah, yeah, yeah
Oh, I think I drank too much

[Chorus]
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find

[Verse 1]
BABA God abeg abeg o
I don’t want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah)
BABA God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah, yeah, yeah)

[Bridge]
Because na blessings on blessings on blessings
I Dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I Dey find

[Verse 2]
Answer me
Make your blessings cover me
I no Dey you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and Dey guide me
Oluwa joor
Answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

[Chorus]
Because na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings wey me I dey find

[Outro]
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
(Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)
Credits

About “Blessings” by Joeboy

Read the complete lyrics to "Blessings" by Joeboy from the album "Love & Light - EP" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Nigeria, Afrobeats.

"Blessings" is performed by Joeboy. from the album "Love & Light - EP" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Blessings", explore more songs by Joeboy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Joeboy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Blessings" is credited to Joeboy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Blessings" appears on "Love & Light - EP" in 2019.

Visit the Joeboy artist page at /artist/joeboy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.