Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Celebration Lyrics by Joeboy

Somewhere Between Beauty & Magic

2020

[Intro]
Ayy

[Refrain]
Celebration, celebration, na
Jubilation, jubilation, na-na, na-na
Celebration, celebration
Wey we con do for our life, we go dey alright, oh

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra moto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra moto
Won ma ro pe, no she lotto

[Verse 1]
Yeah, yeah, yeah, yeah
E go clear if you get patience
Clean heart, I no like pretense
Omo na blessings wey dey my location (Location, oh-oh)
Bad mind leave my circumfеrence
Dem go do dеm go yarn nonsense
I no send I dey for high vibrations, oh

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra moto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra moto
Won ma ro pe, no she lotto
Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah

[Refrain]
Celebration, celebration, na
Jubilation, na-na, na-na, jubilation, na-na, na-na
Celebration, celebration
Wey we con do for our life, we go dey alright, oh, no, no, no

[Verse 2]
Gbese kan soke
Jijo yen je kin mo pe o wa okay
To ba fe lowo laye yi
Ogbeni kawo e soke ye
Loke loke loke
La ma ma lo
God Dey
No worry, no worry, my brother, you know money go dey

[Chorus]
Tori ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra moto
Won ma ro pe, no she lotto
Ma lowo, ma Lola
Ma ra le, mara le
Ma jaye, ma ra moto
Won ma ro pe, no she lotto (Eh-eh)

[Outro]
Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
Credits

About “Celebration” by Joeboy

Read the complete lyrics to "Celebration" by Joeboy from the album "Somewhere Between Beauty & Magic" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigerian Pidgin, Nigeria.

"Celebration" is performed by Joeboy. from the album "Somewhere Between Beauty & Magic" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Celebration", explore more songs by Joeboy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Joeboy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Celebration" is credited to Joeboy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Celebration" appears on "Somewhere Between Beauty & Magic" in 2020.

Visit the Joeboy artist page at /artist/joeboy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.