Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Fall on me Lyrics by Joesee

0

INTRO
Gee ire
Nigga joesee pon de microphone

VERSE 1
Sheabi hand wey dey work oh
Suppose to the chop oh
Why e be say for here na enemies
Na Dem wanna chop oh
If Dem come up with flame Lord
Father send down the rain oh
So that I and all the universe
We go no say reign oh chai

CHORUS
Mercies of the Lord
Fall on me oh
Cos i am your child na
Never let me fall na
Blessings of the Lord
Fall on me oh
Bless I na mi line na
Bless I na mi hustle
Oil from above
Fall on me oh
Treat me right show me light
Make it bright shower me
Wherever I go
Fall on me oh
I say fall on me
I say fall on me ye

VERSE 2
Years back I have been living in sorrow
No be lie my brother trousers I dey borrow
Bad Belle people them dey Conner with their arrow
If e no be Jesus Dem for pass me by like shadow
Me I was born in the ghetto
Hustle in the ghetto
Area wey be say nobody wanna see see your head oh
Their heart dey like pharoah
They wanna give me zero
Their plan na to quench my light
So that I no go shine oh oh oh
Even if you hot you no go burn me
Carry me go water e no go swallow me
I don hustle e don tay Jah ring your bell
Cos i don't wanna hustle die

CHORUS
Mercies of the Lord
Fall on me oh
Cos i am your child na
Never let me fall na
Blessings of the Lord
Fall on me oh
Bless I na mi line na
Bless I na mi hustle
Oil from above
Fall on me oh
Treat me right show me light
Make it bright shower me
Wherever I go
Fall on me oh
I say fall on me
I say fall on me ye

VERSE 3
Cool weather I no see sweater
Then I run to my brother he tell me later
Take me to where I go see better
Cos suffer want turn me down
If no be God witch sef no fit fly pass me
All this Bobo wey dey halla dey for hang around me
Now I don cool some say this one dull boy things
Still dey wait cos you promise you will stand by me
Yeye
Man no fit block the sun
Or nor to block the air
Or nor to tell nigga joesee say guy you no go blow
Dey wanna here say
Me don go insane
Jah will never let arutaman to face shame
Enemies for my way father send them away
Even if I lost make you show me the way
Man no fit live without to breathe in the air
Where better dey daddy come take me there


CHORUS
Mercies of the Lord
Fall on me oh
Cos i am your child na
Never let me fall na
Blessings of the Lord
Fall on me oh
Bless I na mi line na
Bless I na mi hustle
Oil from above
Fall on me oh
Treat me right show me light
Make it bright shower me
Wherever I go
Fall on me oh
I say fall on me
I say fall on me ye

OUTRO
Chechei nigga joesee dey here so
Fall on me fall on me Lord
Chei
Let it fall on me now
Credits

About “Fall on me” by Joesee

Read the complete lyrics to "Fall on me" by Joesee. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Fall on me" is performed by Joesee. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Fall on me", explore more songs by Joesee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Joesee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Fall on me" is credited to Joesee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Fall on me" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Joesee artist page at /artist/joesee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.