Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Buga Lyrics by Kida Kudz

2020

[Intro]
Jiggy
E so fun won ko lo sempe
[Chorus]
Who dem be
Wetin dem weight
Wetin i do
Wetin dem say
I gat frenemies but mama don pray
No bad belle wey go come my way
And the blessing make e fall my way
I need long life, that is all I pray
Been a long road but I will find my way
Zero competition wey dey pon my way
[Verse 1]
Who be that girl belly dancing
Girl put it on me
Got the fantasy
Baby girl tell me what’s your fantasy
And no dey waste
No dey give me konji
Je kin ma je ise yen, like a junky
Fi won le kan ma wo ,like a dundi
After the club tell me what it’s gon be
And she want my blood just like a Zombie
[Chorus]
Who dem be
Wetin dem weight
Wetin i do
Wetin dem say
I gat frenemies but mama don pray
No bad belle wey go come my way
And the blessing make e fall my way
I need long life, that is all I pray
Been a long road but I will find my way
Zero competition wey dey pon my way
[Chorus]
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
[Verse 2]
See nobody go Buga me
Oga the jealousy no let them fit stand me (Buga)
No let your people dey tweet at me
Please pass me ??????????????
Ahan wetin happen now
I pull up in Maserati
I no dey hear there voice from inside the taxi
O fe femi ooo, she see me in the Versace
Okunrin meta that will be polyandry
Abeg, tell the bartender to bring 5 Hennessy
E no go better for the bagger
With the bad energy
Tell am, motor go jam am if e try anything
You no know my baby gèle e dey blind enemies
You can’t tell me shit
Your swag never reach
So you can’t share from our amenities
Where real gees gathers no you can’t fellowship
If you say get werey we have medicine
[Chorus]
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
Buga ko Buga
When you get money, just Buga
Buga ko Buga
Baby girl what’s your fantasy
I no say you fine pass me
Your body no be counterfeit
Can you come and pamper me
I’m jiggy
First class ticket
Fly you to Ghana from Lasgidi
International you bum bigi
You’re the one even tho I’m taken
Jiggy
Wetin dem go do
Wetin dem go say
You dey make my heart go tingaligalin
When it’s a party bring her with her friends
Like a cookie jar, my finger in her thing
Hmm your back is thicker than a milkshake
About lift her like a suitcase
Up slam kick her like I’m Bruce lee
Kidakudz and Joey man a top slick
Credits

About “Buga” by Kida Kudz

Read the complete lyrics to "Buga" by Kida Kudz in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Buga" is performed by Kida Kudz. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Buga", explore more songs by Kida Kudz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kida Kudz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Buga" is credited to Kida Kudz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Buga" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kida Kudz artist page at /artist/kida-kudz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.