Lyrks
Lyrks
Cover Art

No Face (No Case) Lyrics by Jovi Blaq

0

Hmm hmmm hmmmm
Oh Nana eh (Oh Nana eh)

E dey clear, I know
Be like you wan go
This love sef don change to play
Tell me wetin dey happen again
No funds no love
Wetin dey your mind
Make you just explain
Wetin she do?
Me sef I swear I tire walahi

No face, no case
Form for me
Then I give you space
Just dey your place
I go run my race
I no go delay

No face, no case
Form for me
Then I give you space
Just dey your place
I go run my race
I no go delay

Shey this love make you dey para
Tell me back to sender
I no get today, no mean say
I no go get ajeh
No funds no love
Wetin dey your mind
Make you just explain
Wetin she do?
Me sef I swear I tire walahi

No face, no case
Form for me
Then I give you space
Just dey your place
I go run my race
I no go delay

No face, no case
Form for me
Then I give you space
Just dey your place
I go run my race
I no go delay

No face, no case
Form for me
Then I give you space
Just dey your place
I go run my race
I no go delay
Oh Nana eh (oh Nana eh)
V the mixer
Credits

About “No Face (No Case)” by Jovi Blaq

Read the complete lyrics to "No Face (No Case)" by Jovi Blaq. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"No Face (No Case)" is performed by Jovi Blaq. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "No Face (No Case)", explore more songs by Jovi Blaq using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jovi Blaq · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"No Face (No Case)" is credited to Jovi Blaq. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "No Face (No Case)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Jovi Blaq artist page at /artist/jovi-blaq for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.