Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Bend down work Lyrics by Jovi

Puta Madre

2016

(Chorus)
Bend down work, masa lef me that tok
Music no di waka, men dem don begin fo tok
We we dey fo studio, anyday fo dey di work
Bend down work, masa lef me da' tok
Chan chan dey masa chan chan dey
When na time fo money gi' ma do I no di play
If you want to jiggi' first of all you get to pay
Bend down work you go tok another day

(Verse 1)
Ya only hit you thief na different man ei beat
And after that all the rest just be na shit
If na sey you buy the beat show we receipt
But if receipt no dey, oh boy da one na thief
Back to my business man na mboko god
Men dem tanap fo ma cona like a mboko girl
Crime against me that one na mboko sin
And mboko punishment no be na pick a pin
The money dey, the money dey
Why we di fight when the money dey
Men dem di hungry, the wan' na change, hunh
Color fo eye don begin fo change
King of lions, making millions on my way desire
My empire build on family, like Lucious Lyon
She got the text, she just waiting for the call
My connect will make sure there is weed and alcohol, that's how we ball
We bounce back, we no di fall
We started this, na who ei fault
I no wan know now you are stuck
Bitch i'm way up, that means i'm never coming down
You know the name on who to blame when you hear the sound

(Chorus)
Bend down work, masa lef me that tok
Music no di waka, men dem don begin fo tok
We we dey fo studio, anyday fo dey di work
Bend down work, masa lef me da' tok
Chan chan dey masa chan chan dey
When na time fo money gi' ma do I no di play
If you want to jiggi' first of all you get to pay
Bend down work you go tok another day

(Verse 2)
No ever ever mention my name
See tin' wey I go do you if you dowam again
You get two hand like me, use ya brain
Like I do how, men dem go find way fo complain
If ei no waka be the first to take the blame
Di men dem na two side cutlass, some men dem no di shame
Inside rotten all fo sellam, we get fo work the frame
Change the engine one time even retouch the paint
You either in or out, my bro get off the fence
Counter'ack any attack like I di play na defence
Just to let you know I don't want to be friends
With people who are very good in knowing how to pretend
So fuck your feelings and your feelings' feelings
I got bitches who got other bitches
She rolling one that means I'm hitting switches
While getting head from bitches, for feeling new year wishes

(Chorus)
Bend down work, masa lef me that tok
Music no di waka, men dem don begin fo tok
We we dey fo studio, anyday fo dey di work
Bend down work, masa lef me da' tok
Chan chan dey masa chan chan dey
When na time fo money gi' ma do I no di play
If you want to jiggi' first of all you get to pay
Bend down work you go tok another day
Credits

About “Bend down work” by Jovi

Read the complete lyrics to "Bend down work" by Jovi from the album "Puta Madre" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Bend down work" is performed by Jovi. from the album "Puta Madre" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bend down work", explore more songs by Jovi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jovi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bend down work" is credited to Jovi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Bend down work" appears on "Puta Madre" in 2016.

Visit the Jovi artist page at /artist/jovi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.