Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

On A Low Lyrics by JOZi milez

2022

You make a badman
Want to fall for you girl
You make a badman
Want to catch your cruise
Number one dad make me maga
(Uhhh. Uhhh)
You dey make me dey manya
Me I don shamayan ahh
Be my rihanna
Me I go fly you to Ibiza aha
Say na you I want oh
Say na you I choose oh
Na you wey dey tingle tingle mah brain oh
Na you wey dey blow my mind oh yea
Na you wey dey blow my trumpet
See her body so define
Give you medusa head oh mama
Your body isssa temple
Temple make I fly in nuh nuh
On a low oh
Do am low
Make me loco
Do am on a low mama
Under the duvet
Do am on a low ooh
Make wе do am on a low ooh
Do am on a low
Uhn uhn
(Na naa nan na na.Na)
Make a man act so ritheous
See your body outrageous
See your body dangеrous yea
Nothing can come in between us (uh)
Odeyewu make me manyiewu
Me no dey feel wetin I dey do again
My head dey toss
Anytime I see you uhh
Your beauty is fine. Oh
Fine like the ocean
Make me want to want more nuh nuh
See her body so define
Give you medusa head oh mama
Your body isssa temple
Temple make I fly in nuh nuh
On a low oh
Do am low
Make me loco
Do am on a low mama
Under the duvet
Do am on a low ooh
Make we do am on a low ooh
Do am on a low
See her body so define
Give you medusa head oh mama
Your body isssa temple
Temple make I fly in nuh nuh
Credits

About “On A Low” by JOZi milez

Read the complete lyrics to "On A Low" by JOZi milez in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"On A Low" is performed by JOZi milez. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "On A Low", explore more songs by JOZi milez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for JOZi milez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"On A Low" is credited to JOZi milez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "On A Low" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the JOZi milez artist page at /artist/jozi-milez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.