Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Kilofeshe Lyrics by JP ASE

0

Ahh ehh oo ahh ehh
It's Unlimited Benjamin Record baby
Ahh ehh oo ahh ehh
Iskaba!!!
Ahh ehh oo ahh ehh
Ngwon gwon gwon
Ahh ehh oo ahh ehh, Position

Verse 1 (JP)

If you wan know my crew o
Follow mile 2 oo
All the way from Festac o, LASU, Alaba o
E jukpankpan times 2 o
We no dey kaku o
All the way from Samba o, Mushin Olosha o
I say I dey pray for the time wey we dey for ghetto
When the boy no get money, lazy girls dem say make we mello o
The bobo hustle ye ye, just to get the motor o
Nowadays wе dey pull up in a Benz, we pull up in diffеrent motor o yeah

Chorus (JP)

Kilofeshe kilofeshe
Alaye wa fun meje
O Baby, me I'm balling every day
Baby, me I'm feeling how you shake (gyal)

Kilofeshe kilofeshe
Alaye wa fun meje
Owo ni .......
Baby, me I'm feeling how you shake


Verse 2 (Wande Coal)

Iskaba!!

Oh my God o
I just dey thank you for my life o uhh
I know the street no easy, but you know say all man must survive o

Oh my God o
Please give me all the Soprano (ehh)
Omo the street no easy, that's why all man must survive o

I remember the time when I dey for Mushin
Omo na untop kpako wey we dey sleep, omo we no dey sleep for cushion
Omo na loud wey we dey smoke
Omo we no dey smoke no smellos
Baba God no dey make mistake
Show that show for Eko o

Chorus (Wande Coal)

Omo kilofeshe kilofeshe ehh
Baba go dey bless us every day
That's why we dey pile up money any day
24/7... 7.. 7 any day

Kilofeshe kilofeshe ehh
Baba go dey give us every day
Dey waya the money just dey plenty every day
All my boys dey ball ball every day


Verse 3 (JP)

Before .........
Fela don wear pata, Fela don wear pata
Original, baby say no be China o, the Versace no be China
Say we go follow go
Oluwa don sign am o, oluwa say e don sign am
We don climb post, we follow the ladder o
Moti gbana gbana yo, but the people no dey like the vibe we talk
And I know you feel the flow, when me link up with Jerzee you know we bang

If you wan know my goons o ehh ehh ehh
Enter Mile 2 o
All the way from AJ o, Rege Mile 2 oo oooh yeah

Kilofeshe kilofeshe ahh
Alaye wa fun meje
O baby, me I'm balling everyday
Baby me am feeling how you shake (gyal)

Kilofeshe kilofeshe eh
Alaye wa fun meje
Owo ni .......
Baby, me I'm feeling how you shake

Kilofeshe kilofeshe ahh
Alaye wa fun meje
O baby, me I'm loving this your way
Baby me am feeling how you shake (gyal)

Kilofeshe kilofeshe
Alaye wa fun meje
Owo ni .......
Baby, me I'm feeling how you shake


Please give me all the Soprano

BlaqJerzee on the beat......
Credits

About “Kilofeshe” by JP ASE

Read the complete lyrics to "Kilofeshe" by JP ASE. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Kilofeshe" is performed by JP ASE. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Kilofeshe", explore more songs by JP ASE using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for JP ASE · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Kilofeshe" is credited to JP ASE. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Kilofeshe" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the JP ASE artist page at /artist/jp-ase for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.