Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Ginger Lyrics by JTee

0

Bad Boy
Yaga
JT Pon This

Wassup wassup
Wagwan for the street way we dey
Ama gbe gbe gbe gbearawa arawa arawa arawa Nobody way won come down
Everybody know say na scarface
Hungry lions dem no won support us
Omo we go jump fence
Sma sma sma sma smash
Me just wanna getting higher all day eh eh
Omo demma hypocrite
No look at me cause me highway na my way eh
Demma wanna look at me
Cause me dey chase the higher way eh
Demma wanna do the thing me do
Me no care omo highway na my way eh

Pop up ice
Everybody no say na Gingеr
Who get the key na my Gee guys
Na dеm be the Ginger
We dey pop up ice
Everybody know say na Ginger
Who be the key na Gee guys
Na dem be the ginger
Pop up ice
Everybody no say na Ginger
Who get the key na my Gee guys
Na dem be the Ginger
You dey puff puff pass
Everybody know say na Ginger
Who get key na Gee guys
Na dem be the ginger

Jiggy jiggy for them
Bomboclat
Dem go won dey won base
For my lane for my place
We dey appreciate
Wetin oluwa don run for me
No time to dey hate
Wanna jubilate
Wanna celebrate
Sma sma sma sma smash
We just wanna getting higher all day
Omo demma hypocrite
No look at me cause highway na my way eh
Opoor pa a
Anytime i come kor po ke
You no say i be Biggy Don
Me dey bang bang bang
Anytime i come

Pop up ice
Everybody no say na Ginger
Who get the key na my Gee guys
Na dem be the Ginger
We dey pop up ice
Everybody know say na Ginger
Who be the key na Gee guys
Na dem be the ginger
Pop up ice
Everybody no say na Ginger
Who get the key na my Gee guys
Na dem be the Ginger
You dey puff puff pass
Everybody know say na Ginger
Who get key na Gee guys
Na dem be the ginger
Credits

About “Ginger” by JTee

Read the complete lyrics to "Ginger" by JTee. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Ginger" is performed by JTee. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ginger", explore more songs by JTee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for JTee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ginger" is credited to JTee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ginger" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the JTee artist page at /artist/jtee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.