Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

MaFarale Lyrics by JTPraiz

2020

Verse 1
I sit down dey think of your worries
Cos I know what you’re going through sorry
Omo iya mi pelu to n korin
Everyday you pray for your money
But don’t worry o, no sorry
Cos I know what you’re going through sorry
I dey pray for you every Sunday
Cos I know what you’re going through Monday
Eh you don tire, the place you work dem don fire
If you dey think of suicide abeg no try am
Brother sister no try am
Better go come your way
Ask people wey make am e
One thing I know be say
Baba God wey bless me go bless you
Chorus
Yo go soon hammer (Mafarale)
Moni Ema (Mafarale)
Yo go hammer (Mafarale)
Eiy Na Na (Mafaralе)
You go make am (Mafarale)
Broda sista (Mafarale)
I say you go makе am (Mafarale)
Eiy na na (Mafarale)
Verse 2
O tin le, ilu le
Won pariwo kaakiri ko si ile
Won tin ja, ko si oja
Won kaakiri idumota tatata
No worry ther’s no lele
All your troubles your problems go run away
See you now next time you go fly away
Everything wey you want e go come your way ha
Don’t be lazy, keep pushing on
Whatever you do, keep moving on
Iya to ba ju omo fun ogun odun
Bi o ba pa omo, o n lomo ni
Don’t be lazy, keep pushing on
Whatever you do, keep moving on
Keep going higher, even on trial, Never retire
Chorus
Yo go soon hammer (Mafarale)
Moni Ema (Mafarale)
Yo go hammer (Mafarale)
Eiy Na Na (Mafarale)
You go make am (Mafarale)
Broda sista (Mafarale)
I say you go make am (Mafarale)
Eiy na na (Mafarale)
Refrain
Ogbo laye gba, suru ni
Jeje ni o, Jeje ni o, Jeje ni o
Don’t be lazy, keep pushing on
Whatever you do, keep moving on
Keep going higher, even on trial, Never retire
Chorus
Yo go soon hammer (Mafarale)
Moni Ema (Mafarale)
Yo go hammer (Mafarale)
Eiy Na Na (Mafarale)
You go make am (Mafarale)
Broda sista (Mafarale)
I say you go make am (Mafarale)
Eiy na na (Mafarale)
Teacher nko (Mafarale)
Professor nko (Mafarale)
Musician nko (Mafarale)
Doctors nko (Mafarale)
Awon Students nko (Gbera)
Footballers nko (Is a goal)
Mi o le gbagbe o eyin DJ mi
Credits

About “MaFarale” by JTPraiz

Read the complete lyrics to "MaFarale" by JTPraiz in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"MaFarale" is performed by JTPraiz. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "MaFarale", explore more songs by JTPraiz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for JTPraiz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"MaFarale" is credited to JTPraiz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "MaFarale" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the JTPraiz artist page at /artist/jtpraiz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.