Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Zeros Lyrics by Juli A (NGA)

Devil May Care Mood

2021

[Intro:]
Red buffy got the music

Ehhhh
Just wanna make zeros everyday
(Day)
Ehh
Ohhh ohhh
Ohh

[Verse:1]
Put more zeros for my number
(Ghen ghen)
Back then I remember
Just to boogie down
We bin dey mess around
(Now no longer)
Now I wan get zeros
Plenty zeros
Wan make plenty doe wey go make my accountant start to mellow
I just wan make more zeros
(Zeros)
Make more zeros
(Zeros)
Take a trip to mecca spend like alhaji bеllo
(Woo)
I just wanna make more zeros
I just wan makе more zeros
(Zeros)
Talk one nigga dem go mellow
(Shiii)
Talk one omo dem go mellow
(Mellow)
I just wan make more zeros
(Zeros)
I just wanna make more zeros
(Zeros)
Talk one niggas dem go mellow
(Mellow)
Talk your banny must to bend low

[Pre-Chorus:]
(Wanna make e zeros)
Me i wanna make zeros
Me i wanna make zeros
(Wanna make e zeros)
Me i wanna make zeros
Me i wanna doe doe doe
(Show up where my zeros at?)
Me i wanna make zeros
(Where my zeros at?)
Me i wanna  make zeros
(Wanna make e zeros)
Me i wanna make zeros
Me i wanna doe doe doe

[Chorus:]
Coco nigga
Me i wanna doe doe nigga
Me i wanna doe doe nigga
Coco nigga
Me i wanna doe doe
Me i wanna doe doe nigga
Still a coco nigga
Me i wanna doe doe nigga
Me i wanna doe doe
Coco nigga
Me i wanna doe doe nigga
Me i wanna doe doe

[Verse:2]
(Wan make e zeros)
Wanna make e zeros eh
(Wan make e zeros)
Wanna make e zeros eh
(Talk one your nigga dem go mellow)
Wanna make zeros everyday pullup in a lambo
Keep the fire burning like e candle
Wanna make zeros plenty doe i feeli like commando
When i show they can't handle
Me i be the dope dope nigga
Something like a coco dealer
Me i be the dope boy
Me i be the fine boy
Me i be the bad boy
All round nigga Juli A go blow your mind boy
Me i be dope dope nigga Something like a coco dealer
Something like a coco dealer
Dope dope nigga something like a coco dealer
Still i be the man man

[Pre-Chorus:]
(Wanna make e zeros)
Me i wanna make zeros
Me i wanna make zeros
(Wanna make e zeros)
Me i wanna make zeros
Me i wanna doe doe doe
(Show up where my zeros at?)
Me i wanna make zeros
(Where my zeros)
Me i wanna  make zeros
(Wanna make e zeros)
Me i wanna make zeros
Me i wanna doe doe doe

[Chorus:]
Coco nigga
Me i wanna doe doe nigga
Me i wanna doe doe nigga
Coco nigga
Me i wanna doe doe
Me i wanna doe doe nigga
Still a coco nigga
Me i wanna doe doe nigga
Me i wanna doe doe
Coco nigga
Me i wanna doe doe nigga
Me i wanna doe doe

[Outro:]
More money i just wanna make zeros
I just wanna make zeros
More money i just wanna make zeros
I just wanna make zeros
It's Juli A for the gyal dem
Red buffy

Red buffy got the music

About “Zeros” by Juli A (NGA)

Read the complete lyrics to "Zeros" by Juli A (NGA) from the album "Devil May Care Mood" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Zeros" is performed by Juli A (NGA). from the album "Devil May Care Mood" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Zeros", explore more songs by Juli A (NGA) using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Juli A (NGA) · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Zeros" is credited to Juli A (NGA). Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Zeros" appears on "Devil May Care Mood" in 2021.

Visit the Juli A (NGA) artist page at /artist/juli-a-nga for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.