Lyrks
Lyrks
Cover Art

JO Lyrics by KAMPBELL

2019

Chorus:
Fi ibadi e jojojojojojojo
Fi ibadi e jojojojojojojo
Fi ibadi e jojojojojo ehen
Fi ibadi e jojojojo ahan
Baby slow down down down down down
Down down down
Baby slow down
Abeggi gimme one time
Baby slow down down down down down
Down down down
Baby slow down
Abeggi gimme one time

Verse 1: (Gb songz)
Oh baby guantanemela
Say she come from Abuja
Why she dey chill for my beemer
Wetin be your name shey na mariam
Me I love the way wey you go down
Anytime you gimme I go shutdown
Any show we go baby shutdown
Anyplace wey we go baby shutdown shutdown
Go down for me o
Baby go down for me
The way you whine for me
You'll make me spend for you

Chorus:
Fi ibadi e jojojojojojojo
Fi ibadi e jojojojojojojo
Fi ibadi e jojojojojo ehen
Fi ibadi e jojojojo ahan
Baby slow down down down down down
Down down down
Baby slow down
Abeggi gimme one time
Baby slow down down down down down
Down down down
Baby slow down
Abeggi gimme one time

Verse 2: ( Kampbell)
Baby was it me was it you
Can I have a word with your waist
Cos I don't want your yansh to go to waste
Biko biko mamacita make I taste
Girl me know say you are got the wickedest whine
Anytime you are come, me feeling your time
Cos you are beautiful not Frankenstein
Anytime you wanna come around eh
Tell your friends make dem come make we party
Girl me like the way wey you whine
Even all your friends dem a know say
You bad pass them oh
The way you whine am slow oh oh oh
Girl na video vixen
Back it up baby
Cos you know say me are baby

Chorus:
Fi ibadi e jojojojojojojo
Fi ibadi e jojojojojojojo
Fi ibadi e jojojojojo ehen
Fi ibadi e jojojojo ahan
Baby slow down down down down down
Down down down
Baby slow down
Abeggi gimme one time
Baby slow down down down down down
Down down down
Baby slow down
Abeggi gimme one time
Credits

About “JO” by KAMPBELL

Read the complete lyrics to "JO" by KAMPBELL in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"JO" is performed by KAMPBELL. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "JO", explore more songs by KAMPBELL using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for KAMPBELL · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"JO" is credited to KAMPBELL. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "JO" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the KAMPBELL artist page at /artist/kampbell for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.