Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Who Born the Maga Lyrics by Wande Coal

Selection

2009

[Intro: Wande Coal]
Mo ni
E fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
[Verse 1: Wande Coal]
Why you come dey find wetin no find you
You put your mouth for wetin no concern you
You be arsenal omo I be man you
You come dey vex because we dey outshine you
Eh
I don't want to harm you
No be threaten na the truth I dey yarn you
Before my fans go gather off handle you
You go think say na molue jam you
Eh
Omo I no dey fear you
You wanna cross my path I double dare you
Always in front but I see you in my rear view
No dey worry ‘cause I always got a clear view
Like a lion imma tame you
Like a dog imma train you
And if you misbehave imma chain you
And if i chain you na wetin you go do
[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
[Verse 2: Kayswitch]
[?]
Keep on keeping it
Keep on keeping it on
Yes believe it
Swagger like a rastaman
And there's no deceiving it
The reason is
Kill em with the rhythm and we leave them with no [?]
Money green so money need for the citizens
Back off from sunlight
Back off from sunlight
Back off from sunlight
[Chorus: Wande Coal]
As God don change my water to wine
You wan come change am back to water
Wey the person wey dey think say he fit stop my shine
For your mind now I don turn to butter
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
Na who born the, who born the, who born the maga
[Outro: Wande Coal]
E fimile e je n jeun soke
Ati boda e je n jeun soke
Baba mama e jea jeun soke
Gbogbo yin e jowo e jea jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
E je jeun soke
Je, jeun soke
Soke
Credits

About “Who Born the Maga” by Wande Coal

Read the complete lyrics to "Who Born the Maga" by Wande Coal from the album "Selection" in 2009. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Who Born the Maga" is performed by Wande Coal. from the album "Selection" in 2009 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Who Born the Maga", explore more songs by Wande Coal using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Wande Coal · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Who Born the Maga" is credited to Wande Coal. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Who Born the Maga" appears on "Selection" in 2009.

Visit the Wande Coal artist page at /artist/wande-coal for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.