Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Konji Lyrics by KAZ_

2020

INTRO CALL CONVO:
Bunmzy: hello,hello,hello kaz... How far na
Kaz: omo, hello guy how far na, omo this babe dull me again o, after i don drink Kolaqalagbo and mokole... Omo 600 years for this girl o

CHORUS:
Hey
She dey do her body one kain
Odeti gba level sara all night (all night!)
Baby yii jeka wa alright
Cos odakpe oko mi tiwa online (online!)

HOOk:
E be like say na kanji (konji) x4

VERSE:
Im sniping and piping, you go think say i be Wesley
Wo idi rabata, wo boye fe bi wembley
Tiba gba e mu, you go think say na wrestling
I just wan cum dey go so no stress meeee
Eni wa ifa lon wofo
If it ain't bout money jor kofo
You no dey pop pussy jor koshi
Timo sha SK ati rochi
Bami bor designer kuro ni furomi
Kode bami fi awon la kumo mi
I don dey sight all the signal wey you dey give, so no come here dey form V for me
Shout out si awon internet warriors tor shara giri
Awon omo shakushaku Shaka shiki
Awon toma kpo werey mo gbogbo e, oma bale last toba sope ola gidi
She just dey bussdown like thotiana
Miley montana bi aunty hanna
Jeka sare gba match ni corner
One corner movement like omo Ghana
Ye omo wobe, omo wobe
Sho ma won bball shomo kobe (rip)
Jeki oju facedown kidi wohke
I no wan soapy, i just want your body

CHORUS:
She dey do her body one kain
Odeti gba level sara all night (all night!)
Baby yii jeka wa alright
Cos odakpe oko mi tiwa online (online!)

HOOK:
E be like say na konji (konji) x4

Breeze never blow na konji
Rain never fall na konji
Weather never dull na konji
Konji na bastard, konji heyy
Konji , konji heyy
Pastor sef dey catch konji
Alfa sef get kanji
Man say konji, heyyy
Konji, konji
Everybody know say konji
Even if you no get konji, make i see you talk say konji
Konji

OUTRO: *highness and konji ramblings*
Credits

About “Konji” by KAZ_

Read the complete lyrics to "Konji" by KAZ_ in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afro Trap, Rap.

"Konji" is performed by KAZ_. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Konji", explore more songs by KAZ_ using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for KAZ_ · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Konji" is credited to KAZ_. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Konji" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the KAZ_ artist page at /artist/kaz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.