Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

My Way Lyrics by Kbkbeatz

2020

[Intro]
Eh na na na na
Uh uh
Eh na na na na
Uh uh
Okay
[Verse 1]
Nigba mo ji loni
I pray you open way
For me GOD je kana la
Make all my clients
Just dey buzz me
Make plenty money pile up
See when your hustle dey pay
No look down on your brother
Man because e work for you
No mean say that your guy
E be lazy man that's why i say
[Chorus]
My way no be your way
Your way no be my way oh
My guy no dey criticize
Everybody get their life oh oh
Make you no dey criticize me
Make you no dey judge me
Make you pray for me
I'll pray for you too
(Equation balance)
Cos only GOD dey judge
You and me
{Verse2}
I pray for GOD blessing
To dey follow all my real ones
Cos plenty blessing
Follow me too
Lati Morocco dey Minnesota
All my people just dey hail me
Say okay now
[Bridge]
Three gbosa
For the international
Kbkbeatz
Gbosa gbosa gbosa
Olahamonica oya fun won
[Verse 2 continues]
As long as we all winning
That is cool
I hope you know that
Let's create do not hate
Don't forget that
That's why I say
[Chorus]
My way no be your way
Your way no be my way oh
My guy no dey criticize
Everybody get their life oh oh
Make you no dey criticize me
Make you no dey judge me
Make you pray for me
I'll pray for you too
(Equation balance)
Cos only GOD dey judge
You and me
Credits

About “My Way” by Kbkbeatz

Read the complete lyrics to "My Way" by Kbkbeatz in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"My Way" is performed by Kbkbeatz. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "My Way", explore more songs by Kbkbeatz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kbkbeatz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"My Way" is credited to Kbkbeatz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "My Way" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kbkbeatz artist page at /artist/kbkbeatz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.