Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Boo Lyrics by KCee

Hot Afrobeats, Vol. 2

0

It's krizbeatz the drummer boy
Everytime I see you you, (you you)
E be like you turn me to mumu, aih
Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh
E dey fishy oh, e dey fishy oh
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo eh
If I see you for road oh, you must to tell me your name
Eh eh eh
If I see you for Church oh, you must to pray for me oh
Looking yansh, killy goat, baby girl you rock the boat
Love the way your body banging
Baby don't you leave me hanging, aki aki alcohol
Baby shaki shaki all, anything e cost I go pay
Baby say today na today eh
Everytime I see you you, (you you)
E be likе you turn me to mumu, ah
Oh my darling, wetin you carry dey fishy oh
E dеy fishy oh, e dey fishy oh
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Aga show me abeg beremole, shopami oh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama bu eh
If I see you for road oh, you must to tell me your name
Eh eh eh
If I see you for Church oh, you must to pray for me oh
Baby girl your body banging, you are so beautiful na
Girl I wanna see you dancing, you are so colourful na
I like the way that you whine, I like the way your body go slow
Baby girl you be mine, come roll for you guy
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e
Mama boo, mama bu, mama burukutu, mama boo e
If I see you for roadi o, you must to tell me your name
Eh, Eh Eh eh
If I see you for churchi o, you must to pray for me o
Credits

About “Boo” by KCee

Read the complete lyrics to "Boo" by KCee from the album "Hot Afrobeats, Vol. 2". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Boo" is performed by KCee. from the album "Hot Afrobeats, Vol. 2" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Boo", explore more songs by KCee using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for KCee · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Boo" is credited to KCee. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Boo" appears on "Hot Afrobeats, Vol. 2".

Visit the KCee artist page at /artist/kcee for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.