Lyrks
Lyrks
Cover Art

Ego Lyrics by Kellos

0

[Intro]
(Dadade aah)
(Dadade Dadadada eh)
Kellos pon this again
(Mr vibes giddem)
(Uuhh oouii)
Listen (See)
Listen!

[Chorus]
Ifulu men na fa ebutego ego
Isolu men fa na elighali ego
Imakwa ife ana afu welu butebe ego
Jukwa ese ndi rigoro ego
Ifulu men na fa ebutego ego
Isolu men fa na elighali ego
Imakwa ife ana afu welu butebe ego
Jukwa ese ndi rigoro ego

[Verse 1]
Man I see the future
It's so bright (it's so bright)
Buckle up, you go soon see the light
Who bе that wey dey want carry last?
Suffer no dеy tire you?
Shey you still want relax? (heeeii)
They say one man's food
Is another man's poison
Wetin work for John fit no work for Jude
So make you no put yourself
In another man's position
Only you and yourself be your remedy
So stand up (heya)
Buckle up (uuhh ooh)
Only you and yourself be your remedy
Don't give up (heya)
Just hustle up
Hands inna the air if you're going to make it
You better show dem say you got the power
So follow person wey go ginger you brother!
No be cos of say John don make am
You think say if you follow am
You go see road my brother

[Chorus]
Ifulu men na fa ebutego ego
Isolu men fa na elighali ego
Imakwa ife ana afu welu butebe ego
Jukwa ese ndi rigoro ego
Ifulu men na fa ebutego ego
Isolu men fa na elighali ego
Imakwa ife ana afu welu butebe ego
Jukwa ese ndi rigoro ego

[Verse 2]
When money come
Dem go know who be who
Anywhere you dey
Dem go want follow you
A little hustle
A little prayer
If Jah Jah dey your side
Tell me who want be who? (eh)
So make you no give up my brother
And no envy person wey don pick up
As you no come this life to "play play"
Shake it off, burn it up
But don't give up my brother
So stand up tall and shake your body
Only you dey for your world
Don't send nobody
Who Jah Jah bless dem go want gum him body
And na then you go know
Say you be somebody (Eeeh)
Say you no be zombie (eh)
(Oouhh oouuiii)
(Oouhh oouhh na na eh)
(See) Listen

[Chorus]
Ifulu men na fa ebutego ego
Isolu men fa na elighali ego
Imakwa ife ana afu welu butebe ego
Jukwa ese ndi rigoro ego
Ifulu men na fa ebutego ego
Isolu men fa na elighali ego
Imakwa ife ana afu welu butebe ego
Jukwa ese ndi rigoro ego

[Outro]

{End}
Credits

About “Ego” by Kellos

Read the complete lyrics to "Ego" by Kellos. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Ego" is performed by Kellos. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Ego", explore more songs by Kellos using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kellos · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Ego" is credited to Kellos. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Ego" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kellos artist page at /artist/kellos for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.