Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Dance for my flute tonight Lyrics by Kelvis

SARS

0

Dance for my flute tonight
Intro
Dance for my flute
Come dance for my flute
Dance for my flute
Baby dance for my flute
Hook
E getty flute wey i wan play for you tonight
Baby decide if you go dance with me tonight
Plenty girls dey here na you i wan dance tonight
I getty good melody make you feel am tonight
E getty flute wey i wan play for you tonight
Baby decide if you go dance with me tonight
Plenty girls dey here na you i wan dance tonight
I getty sweet melody make you feel am tonight
Versе 1
I bought a special flute from switzerland last week
I likе the flute sound the seller play am last week
Now am here to play it for you on you B DAY
Now you are smiling i decide to play it today
I want you to sit back and relax why i play it
Three minutes of silence why my flute speak
I want make you fill that melody that is unique
My melody sound good e go bring unity
Girls for the community de feel my flute
Make we unit disunity nor de pay
Forget foriegn beat dance for my flute today
Make you dance my flute go brighten your day
Today na special day wey GOD create for my baby
Enemies dive rock dem nor wan see you happy
Baby come, baby wind, baby show, make we dance
Girl come, girl wind, girl show, make we dance
Hook
E getty flute wey i wan play for you tonight
Baby decide if you go dance with me tonight
Plenty girls dey here na you i wan dance tonight
I getty good melody make you feel am tonight
E getty flute wey i wan play for you tonight
Baby decide if you go dance with me tonight
Plenty girls dey here na you i wan dance tonight
I getty sweet melody make you feel am tonight
Verse 2
I bought a nice flute from swiss somedays ago
We need the flute to party and you know
See your friends dancing slowly on your B DAY show
Celebrant come close to me make you wind am slow
I come with happiness to come play my flute for you
Your friends say my entertainment look good
This my flute go reveal many things to you
Now you de feel am say my love for you is through
Baby you know me before nor reason me new
I know you love me and i love you too
Take a look at the sky is always blue
I nor de do juju you know my love e pure
Anytime you dail my number i de answer
Your friends know dicoco them know how far
Baby come, baby wind, baby show, make we groove
Girl come, girl wind, girl show, make we groove
Hook
E getty flute wey i wan play for you tonight
Baby decide if you go dance with me tonight
Plenty girls dey here na you i wan dance tonight
I getty good melody make you feel am tonight
E getty flute wey i wan play for you tonight
Baby decide if you go dance with me tonight
Plenty girls dey here na you i wan dance tonight
I getty sweet melody make you feel am tonight
Outro
Dance for my flute
Come dance for my flute
Dance for my flute
Baby dance for my flute
Credits

About “Dance for my flute tonight” by Kelvis

Read the complete lyrics to "Dance for my flute tonight" by Kelvis from the album "SARS". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Dance for my flute tonight" is performed by Kelvis. from the album "SARS" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Dance for my flute tonight", explore more songs by Kelvis using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kelvis · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Dance for my flute tonight" is credited to Kelvis. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Dance for my flute tonight" appears on "SARS".

Visit the Kelvis artist page at /artist/kelvis for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.