Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Only One Lyrics by Kendy

0

Kendy like candy
Give me space give ten yard cos I wan craze
Cos this kind gbedu no dey look face
E just dey scatter my rhythm and base eh ehn
I for like shout, but if i shout now I go turn tout
And if i turn tout i go draw crowd
But i no wan see anybody near my
Baby baby
You"re the only one wey drive me crazy yeah
Anytime I talk so na true
For you for you
Girl I fit to quit every hunting
Spend the rest of my life with you
Girl only you be my wife and concubine (wife and concubine)
Girl with you any other skirt thing I can't combine (mmankwekwa)
Girl i swear if anybody cross thе line
I go do am chuku chuku like sey I bе Porcupine
Inna the air inna the sea
Many birds and fishes my eyes dey see
But my heart no dey kokpodikpokpo for dem
My brain no dey kakadikaka for dem
I remember Mama told me
Boy you better pray to have a good wife
Cos only then you gotta have a good life
If una no born Six una go born five
Sailing north from the south, east to the west
I've been looking searching for the best
Looking for a treasure inna the chest
Special kind of woman wey go give my heart a rest
Then I found you
You came into my life and you make it brand new
Girl no doubt you're only my boo
You dey give me love you give me times two
Give me your heart make I keep
Pour me your love make I drink up
Girl e be you I dey miss
Anytime we no dey link up
As long as we just dey carry on
I promise not to do you wrong
Baby you"re the only one for me
Cos only you be my wife and concubine
Girl with you any other skirt thing I can't combine
Girl i swear if anybody cross the line
I go do am chuku chuku like sey I be Porcupine
Inna the air inna the sea
Many birds and fishes my eyes dey see
But my heart no dey kokpodikpokpo for dem
My brain no dey kakadikaka for dem
Only One
Credits

About “Only One” by Kendy

Read the complete lyrics to "Only One" by Kendy. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Only One" is performed by Kendy. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Only One", explore more songs by Kendy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kendy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Only One" is credited to Kendy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Only One" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kendy artist page at /artist/kendy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.