Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Motigoke Lyrics by Kenny St. Brown

Turn Around

2011

Goke goke goke goke goke goke goke goke
I thank eeeee enemies dem no reach eee reach e reach e reach e
Moti goke goke moti goke goke ksb I don goke
Moti goke moti so moti goke moti so
Oke talagbara ole gun moti goke moti so
O e o o e o o e o moti goke moti so moti goke moti so
E see if I look back o see wetin baba god do me o
No be small thing e e don butter my bread sugar my tea
And turn my lifе around e I dey chop bellе full my bank account e full
Omo enemies are bloody fool e dem go waka arrange put you for soup
I came I saw na d I conquer enemies dem dey start to dey wonder
My brother make you put your trust in Jehovah
Naso naso you go dey demo you go dey ginger
You must plan and go higher fire burn all the enemago magger
Moti goke moti so moti goke moti so
Oke talajala o le gun yes moti so
O e o o e o o e o moti goke moti so moti goke moti so
See enemies dem no reach e even if dem try e
God don scatter dem e he dey make me to defy shine dey go e
So I dey come regulate oya everybody come follow celebrate e
Chia na him do am for me e so me I no dey pose
Oluwa oloun lo mo bola sen lo
Eledumare lo gbe mi si ipo atata ti mo wa yi
Chai so why you com dey down grade instead make you follow me to celebrate
I say follow celebrate and your life go dey upgrade
Moti goke moti so moti goke moti so
Oke talajala o le gun yes moti so
O e o o e o o e o o e o moti goke moti so moti goke moti so
I dey remember does days wey I dey hustle dey hustle
To want to dey make my fame
I remember does days wey nobody even try to dey want to dey look my face
Now where I dey eee na god put me there e
So na who be the magger wey want to stop my shine e
Chai oya everybody tingolo chai oya everybody start to dey whyne go low
No be sey anything wey I like o omo na go e
So oya make we celebrate e brate e oya come to the ragger
I say today na my birthday everybody say mowe
Moti goke moti so moti goke moti so
Oke talajala o le gun yes moti so
O e o o e o o e o moti goke moti so moti goke moti so
Moti goke moti so moti goke moti so
Oke talajala o le gun yes moti so
O e o o e o o e o moti goke moti so moti goke moti so
A see goke goke goke goke goke goke
Goke goke oluwa oloun lo mo bo la sen lo o
Eledumare lo gbe mi si ipo atata ti mo wa

About “Motigoke” by Kenny St. Brown

Read the complete lyrics to "Motigoke" by Kenny St. Brown from the album "Turn Around" in 2011. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Motigoke" is performed by Kenny St. Brown. from the album "Turn Around" in 2011 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Motigoke", explore more songs by Kenny St. Brown using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kenny St. Brown · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Motigoke" is credited to Kenny St. Brown. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Motigoke" appears on "Turn Around" in 2011.

Visit the Kenny St. Brown artist page at /artist/kenny-st-brown for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.