Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Marry Lyrics by Khaid

2023

Sig!
Sig sig sig sig
Dem call me Shallipopi
Who dey check and balance am
Signal!!

I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry Phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for Osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow Jazzy o
She carry zaddy
With seven Alhaji o
With seven Alhaji o
When will you marry my girl make we go faaji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

But your belle don big pass you
You say you get 2 sugar daddies
Bad belle inside pencil
I swear your eyes e go see something
If I just enter lasu
Spend all my money on top shawtties
Orobo lepa
Gawu ooo
Orobo lepa
Gawu ooo

Normally
I dey on soft
Me and my baby
We dey on top
Knock knock knock
Who’s at the door
Pop my Rose
As the bottle dey pour on the floor
I go clean am
I saw this fine girl add me on insta
If you leave me
I might go with you sister
Be my Mrs
I be your Mr
Astalavista
It’s nice to meet ya, meet ya
Too much vibe
Then I switch am
Can you be my baby for instance
Follow you no matter the distance
You bad you bad
Pull your pant
Make I shift am

See as you give me ginger
Dey make me shiver
When I no get shisha
Come be my wrisler

I carry two fine girls wey I jam for club
One of them na Tiwa
Before I look my left hand side I see say I carry phyna
Hmm Johnny just come Lagos him carry girls go lodge for osapa
Odogwu don start dorime inside club I go gats call Burna
Wawa

When will you marry o
When will you marry o
She follow jazzy o
She carry zaddy
With seven alhaji o
With seven alhaji o
When will you marry my girl make we go faji my

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chook your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Ogologoma
Follow me reach house
Ogologoma
No gimme distance
Ogologoma
Put me for instance
Say I chooke your pin mouth
Say dash you like three land ooo

Timi Jay on the track...
Credits

About “Marry” by Khaid

Read the complete lyrics to "Marry" by Khaid in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B, Afrobeat, Afrosoul.

"Marry" is performed by Khaid. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Marry", explore more songs by Khaid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Khaid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Marry" is credited to Khaid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Marry" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Khaid artist page at /artist/khaid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.