Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Run Away Lyrics by Khaid

2024

Because you know say na you dey for my conscience na the reason why you dey gara
(Hmmm, you dey gara gara gara gara)
And anytime wey I say make you give me chop you no even dey try jara
(Hmmm, you no dey add jara jara jara jara)

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Baby, I miss you, baby
But I'm here out here thinking
If you really love me

Choose between me and the shorties you are hiding
Do you really think that I'm blind
Omo no dey do me 419
As you dey see me I'm fragile

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
All up in my face she go kill person
Come make I jam machinery

If you dey for me
Gimme your loving
For your sake hunnie
I go disappear hunnie
Come make I solve your mathematics
Make you con solve my jagbajantis

Omalicha
Omalicha nwa
Wetin dey for you list wey I no fit to buy omalicha nwa
See ohhh my girl you dey give me ginger, give me ginger nwa
Girl you dey make me craze I swear you dey scatter my internal

Ohh baby, no go run away
Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away

Look in my eyes you go feel my pain
No tell me say make I run my race
Spin me around like a hurricane
Like a hurricane
No run away
Credits

About “Run Away” by Khaid

Read the complete lyrics to "Run Away" by Khaid in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B, Afrobeats, Afropop.

"Run Away" is performed by Khaid. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Run Away", explore more songs by Khaid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Khaid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Run Away" is credited to Khaid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Run Away" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Khaid artist page at /artist/khaid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.