Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Way Back Lyrics by Khaid

444 - EP

2024

Shab...
Sig...

[Verse 1: Khaid]
I dey craze them say Na style (Oh oooh)
Cause them no wan see me progress
Call my phone once in a while (Call my phone)
Dark shades I fit no see your text

[Pre-Chorus: Khaid]
Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I gеt wetin I order

[Chorus: Khaid]
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dеy with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too

[Post-Chorus: Khaid & Olamide]
Cause I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you) (Yeah)

[Verse 2: Olamide]
Mo ti sha na wole my gee
Where you hiding send location for IG
Pull up make we faji
Everything on the gang, YKV, Young Alhaji
My time piece don commit
All eyes on me
Bustdown no dey drip e dey vomit
We dey sign biggie contracti
Won ki wa congrati
Kole baje o bati
You're welcome to my party, Turn up bi 4kerty
Till 4:30, Ka invest ka ra property
Jaiye Biti Dangote
Fuck poverty Ko si biggie
The only biggie wey dey
Big dreams, Big moves, Big vision
Eruku shayo Po
Kosi competition, We dey ball and sing benediction

[Pre-Chorus: Khaid & Olamide]
Them say I don follow corner (Ah)
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach be my mother
Wetin I get wetin I order

[Chorus: Khaid]
Ohhh my Jigga
Bro from way back
When you say fast
I go dey with you
No matter the distance
I remember
When you get cash
You dey flex me too

[Post-Chorus: Khaid]
Cause I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)
And I go dey with you (I go dey with you)
I go dey with you (I go dey with you)

TimiJay on the track
Credits

About “Way Back” by Khaid

Read the complete lyrics to "Way Back" by Khaid from the album "444 - EP" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Afrobeats, Pop.

"Way Back" is performed by Khaid. from the album "444 - EP" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Way Back", explore more songs by Khaid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Khaid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Way Back" is credited to Khaid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Way Back" appears on "444 - EP" in 2024.

Visit the Khaid artist page at /artist/khaid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.