Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Bad Binsh Lyrics by Khaled - خالد

2017

[Intro: Khaled]

Khae to the world
Khal'ed!
Funke!
Is the real khae!

[Hook: Khaled]

Bad girl chilling for the badder man here
Emi ó lé guck baby malò guck é
Shawty don't need bae to dey ball yeah
Bad girl with a little bit of PhoNeh

[Chorus: Khaled]

She be Bad Binsh (shoyeh)
Savage ( Toh bad)
Body on fleek (shoyeh)
Oya bad binsh (give them)

[Verse One: Khaled]

Shawty got me sipping pon' that remy Martin
Who never tire for this nicki and remy ma thing
Bad binsh put it on rewind
Only call wey she dey pick na when money dey on the line (line line)
Ogbeni see me I no be Joromi
I dey give her chemistry omo she con dey sìmì
All you haters want me to DIE HARD like Bruce Willis
É le ri mi Tan but when I start una go see me finish
Me fit put a man down for your love
Girl you're too much calm down with the sauce
If dey look down on me
Baby dey go see defeat
Omo you dey drive me crazy
But she get learners permit
The girl is bad
She drives a benz
She carry back
She get defense
Her body sure
You want to bet
Backa e lit
A level chick
Her body mad so niggers dey form yaba left

[Hook: Khaled]

Bad girl chilling for the badder man here
Emi ó lé guck baby malò guck é
Shawty don't need bae to dey ball yeah
Bad girl with a little bit of PhoNeh

[Chorus: Khaled]

She be Bad Binsh (shoyeh)
Savage ( Toh bad)
Body on fleek (shoyeh)
Oya bad binsh (give them)

[Verse Two: Kaylu]

This girl is a Diva oh
The way that she be she a Killer oh
She dey make a badman to dey Shiver oh
Cause that her backside be like Wheelbarrow
Oh lord
When she take it easy she dey cause
Hold up
As she touchdown she dey make me go long
Oya shorty don't stop
Let me double tap that, I won't scroll
When I met her at the party she was looking very naughty
Shorty so sweet she don't need a sugar daddy
Ms independent, she my October first
Like a vulcanizer, she don't settle for less
Calm down baby make we take am slowly
Oya drop that beat on us o flowzy yeah yeah yeah

[Chorus: Khaled]

She be Bad Binsh (shoyeh)
Savage ( Toh bad)
Body on fleek (shoyeh)
Oya bad binsh (give them)
Bad Binsh (shoyeh)
Savage ( Toh bad)
Body on fleek (shoyeh)
Oya bad binsh (give them)

[Bridge: Khaled]

Girl your body(x5) mad
I'm not regular baby let me tap dat
As you bring it back
Like e jimmy jatt
Oya bend it
Like an expert

[Verse Three: Khaled]

Girl you shake your back like you wanna give Gerard pique
She's all about the money so believe it gotta ex wanna go ex all my exes for that girl no dey call me if it ain't about the money no disturb me I be balling never dulling
Money coming like it's nothing
They be working all day just to pay me respect
O fe komije so nigga they be wanting to kpansh
I no be Bruce Jenner but baby you put me in a trance(trans)

[Hook: Khaled]

Bad girl chilling for the badder man here
Emi ó lé guck baby malò guck é
Shawty don't need bae to dey ball yeah
Bad girl with a little bit of PhoNeh

[Outro: Khaled]

She be Bad Binsh (shoyeh)
Savage ( Toh bad)
Body on fleek (shoyeh)
Oya bad binsh (give them)
Bad Binsh (shoyeh)
Savage ( Toh bad)
Body on fleek (shoyeh)
Oya bad binsh (give them)

About “Bad Binsh” by Khaled - خالد

Read the complete lyrics to "Bad Binsh" by Khaled - خالد in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Rap.

"Bad Binsh" is performed by Khaled - خالد. in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Bad Binsh", explore more songs by Khaled - خالد using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Khaled - خالد · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Bad Binsh" is credited to Khaled - خالد. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Bad Binsh" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Khaled - خالد artist page at /artist/khaled for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.