Lyrks
Lyrks
Cover Art

Guck Lyrics by Khaled - خالد

0

{Intro}
Is the real real real khae
You say your gbedu na d finest
Shey o ye e. khal'ed

{Chorus}
Ma lo guck o!
Omo dey e ma lo guck o!
You follow man inside porsche o!
You con dey think say you b boss o!
O ti guck o!
Your babe nab you (you don guck)
If you ain't about the money(you don guck)
If your maga dupe you(you don guck)
If your wire never click(you don guck)

{Verse 1}
Ni suru you go hustle for lere
Money don come you no dey listen to quarry
Now you dey ball you popping shots like balotelli
Money don finish you con dey preach for holy mary
You go for race you carry last
You bet money dem chop your cash
You go to school you carry last
You say you good you sing the jazz
You still dey form you sabi pass
All dem niggers wanna ball o!
When we turn bad guys all the girls wan dey come o!
For the niggers wey don guck o!
They be shipping ma benz oya nigga watch the car go
He dey make treats
He said he is known in 1960 make we come bet
He said his grandfather once dated Queen Elizabeth
Now dem talk say dem never get their visa yet
O ti guck o!


{Chorus}
Your babe nab you(you don guck)
Ofe je pizza pelu fork(you don guck)
She decieve you with mary kay(you don guck)
If youre still looking for johnny(you don guck o!)
Hook:-
Ma lo guck o!
Omo dey e ma lo guck o!
You follow man inside porsche o!
You con dey think say you b boss o!
O ti guck o!

{Verse 2}
Malo guck o!
Omo de i malo guck o!
All this girls wan dey fine like darejo
Dem wan look like rihanna
But na work o!(but na work o!)
All this niggers wanna dupe me
Dem see bad guy
Dey dey look for their mugu well am not that guy
Chale come and see ma flows go make you crase
See this mumu wey go meet airforce cause him dey find wifi
You balling with dem niggers on a code
You making ur own u wanna spend it all alone
Dem nab you collect all the dollar
The Guys wey borrow you money dey come for the money wey you loan
You tryna mess with me you don guck
O so pe o fe nor muhammed ali pelu luck
Omo now you can see why flows ycee o le sun mi
Dis younging is about to be the boss
O fe je ebo lori titi(you don guck)
Use your school fees play 1960
(You don guck)
For school you carry over 10 times
(You don guck)
Say make we have patience you get goodluck

{Outro}
You don guck!
Is the real khae
Khal'ed
Shey o ye e!

About “Guck” by Khaled - خالد

Read the complete lyrics to "Guck" by Khaled - خالد. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Guck" is performed by Khaled - خالد. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Guck", explore more songs by Khaled - خالد using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Khaled - خالد · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Guck" is credited to Khaled - خالد. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Guck" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Khaled - خالد artist page at /artist/khaled for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.