Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

God Dey Lyrics by Kharis Official

2019

[Intro]
Ay! Oluwa kharis
I say God e dey 4 for you.. God e dey for you..
Deeeey for you..
[Chorus]
God e dey for you  (he dey for you, he dey for you)
God e dey for you (dey for, him dey for you)
E no matter the hustle
E no matter the struggle
Him go see you through
[verse 1]
Ten months gone now, eye Don dey red oh
All the new year Resolution just be like scam oh
Time do dey go even bar I never get yet
Car and the house wey I plan still dey express
Container empty, goods never near land
Water Don dey pass garri, SG(sabon gari) no be main land
Mama Don dey call for house, say na when the bar go show?
All your siblings Don dey ask, say na when you sef go blow?
Last year you been promise Mary say u go Wed her for June
Now December Don dey reach, intro sef you never do
Account steady on a low, Naira bet they support you
Now your faith come dey die, see your mind e Don divide
Shey dis God no send my matter abi him no put me eye
Pay offering I pay my tithe
Go to church I pray for night
Still yet I no dey alright
Everything no dey alright
Dey say make I calm but I'm tempted I wan ask am why...
[Chorus]
God e dey for you (he dey for you, he dey for you)
God e dey for you (dey for, him dey for you)
E no matter the hustle
E no matter the struggle
Him go see you through
[Verse 2]
Most times me sef I no go lie oh
Doubt dey disturb me, mood swings dey worry me
Always I dey feel dead, my feelings burry me
Many things I no fit talk, sometimes I dey try explain
Only God na him know Whasup
Pressure just dey buckle up
Try so hard to stay together, body no be bubble Gum
Daily bread dey come like dinner breakfast Don become late
Dead inside situations, see e Don Comot faith
Smile Don become pain
Sometimes I dey feel inferior cause me wan become straight
But now I no go fear the breaking, cuz him be Potter me I know say him go make me, him go fix me
Well I no go loose hope, steady I go trust him
Steady I go trust the process cause I know he got me
I no go loose hope steady I go trust him, steady I go trust the process cuz I know he got me
[Chorus]
God e dey for you (he dey for you, he dey for you)
God e dey for you (dey for, him dey for you)
E no matter the hustle
E no matter the struggle
Him go see you through
[Bridge]
E no matter the brokeness
E no matter the weakness
E no matter the sickness
E no matter the problem
E no matter the hustle, matter the yawa oh yeah
Him dey for you, him dey for you, him dey for you..
E no matter the sickness
E no matter the problem
E no matter the yawa
E no matter the yawa oh, matter the problem oh, him get the solution oh, him dey for you, him dey for you, him dey for you....

About “God Dey” by Kharis Official

Read the complete lyrics to "God Dey" by Kharis Official in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"God Dey" is performed by Kharis Official. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "God Dey", explore more songs by Kharis Official using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kharis Official · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"God Dey" is credited to Kharis Official. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "God Dey" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kharis Official artist page at /artist/kharis-official for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.