Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Who´s the King? Lyrics by Kiaani

2019

(Intro)
Wagoan fi mi gal dem
Yeeei, straight a way
Who the crown fit make he wear em
Adiruler
(Verse 1)
Who be the king ?
Who get the crown ?
Who be the ladies dema man ?
Who wey dey Ron the town ?
Tell me
Who be the king ?
Who get the crown ?
Who be the ladies dema man ?
Who wey dey Ron the town town?
Paul amba nt3m nanso en3 b3tw3 y3 kyen edikanfo ye
I drop down the banger dem know say the street ebi mе dey control y3
Dem no do nothing
Ebi we dеy Ron Ron things
Dem no get nothing
Ebi we dey Ron Ron things
So
(Chorus)
Dem dey sing lullabies
Ebi we modify so dey can't overstand
(Ame nfe dede)
Dem dey claim dema bad
I dey say dema wack and dey can't overstand
(Ame nfe dede) 
No do nothing
Ebi we dey Ron Ron things
Dem no get nothing
Ebi we dey Ron Ron things
Dem dey sing lullabies
Ebi we modify so dey can't overstand
(Ame nfe dede)
Dem dey claim dema bad
I dey say dema wack and dey can't overstand
(Ame nfe dede) 
No do nothing
Ebi we dey Ron Ron things
Dem no get nothing
Ebi we dey Ron Ron things
(Verse 2)
They've seen the future so dey no want feature
Empty barrels dema make most noise
Dey claiming dema kings but dey no get crown
We step out with the sound wey dem start to frown ye
Speed dem Up like a Cheetah
Dem all be same but am differ
Shallow minded but I say man am deeper
Dey handle man, man am fire ee` ee` ee`
 
Still Okay
Still alright
We on top
Rule dem all
Dey can't stop
Who God Bless
Man am blessing in disguise
Still Okay
Still alright
We on top
Rule dem all
Dem want to stop man
But dey don't know say
Man am harder than dem
(Pre Chorus)
Paul amba nt3m nanso en3 b3tw3 y3 kyen edikanfo ye
I drop down the banger dem know say the street ebi me dey control y3
No do nothing
Ebi we dey Ron Ron things
Dem no get nothing
Ebi me dey Ron Ron things
So
 
(Chorus)
Dem dey sing lullabies
Ebi we modify so dey can't overstand
(Ame nfe dede)
Dem dey claim dema bad
I dey say dema wack and dey can't overstand
(Ame nfe dede)
No do nothing
Ebi we dey Ron Ron things
Dem no get nothing
Ebi we dey Ron Ron things
Dem dey sing lullabies
Ebi we modify so dey can't overstand
(Ame nfe dede)
Dem dey claim dema bad
I dey say dema wack and dey can't overstand
(Ame nfe dede) 
No do nothing
Ebi we dey Ron Ron things
Dem no get nothing
Ebi we dey Ron Ron things
 
Me wanna know
Who be the king ?
Who get the crown ?
Who be the ladies dema man ?
Who wey dey Ron the town ?
Tell me
Who be the king ?
Who get the crown ?
Who be the ladies dema man man ?
Who dey Ron the town and the places oooo  yeeeeeeeiiii
(Outro)
Kiaani
Far gone from my enemies ooooo
Yei
Ooh
Atanfo mun tumi me agye Nyame
Adi banker
Far gone far gone
Madiiiiiina!!!!!!
Credits

About “Who´s the King?” by Kiaani

Read the complete lyrics to "Who´s the King?" by Kiaani in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Dancehall, Ghana.

"Who´s the King?" is performed by Kiaani. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Who´s the King?", explore more songs by Kiaani using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kiaani · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Who´s the King?" is credited to Kiaani. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Who´s the King?" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kiaani artist page at /artist/kiaani for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.