Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

YOU Lyrics by KihLah

2021

Intro: (it’s magicboy).. Yeah…..(Yeah, Yeah)…………KihLah (Oh My Gosh, it’s KelvinDrayz Production)…………(Brace!!!)
VERSE 1:
You Know say I love you and you know I do (I do, I do)
I know say you love me, I love you too!!! (I love you too!!!)
Many girls wan dey my life (my life)
Many girls wan ride my bike (my bike)
Only you dey on my light (my light)
Na still you wey dey give me vibes all night

BRIDGE:
(Ayy) Na you I want o (na you I want o, baby)
Why you no dey gree say I Love you? (why you no wan gree say I love you?)
If you no dey with me I go Mad o (grr grr)
(Yeah) If you no dey with me I go Craze o
(ehn) (Girl na you I want oh whoa) Yeah
Why you no dey gree say I Love you?
If you no dey with me I go Mad o (if you no dey with me I go mad o, yeah)
If you no dey with me I go Crazе o

HOOK:
Girl Na You, dey finish up my Data (finish up my data o)
Girl Na You, (eh) dey kill mе with your Baka (kill me with your baka o)
Girl Na You, (oh) dey give me sauce on Snapchat o (give me sauce on snapchat o)
Girl Na You (eh eh) dey High me like Marijuana (high me like marijuana)
Whoa Whoa Oh

VERSE 2:
See, Many Girls dem dey but na (you I’ll choose!!!)
If you call me Mami, (I’ll run to You!!!)
Ayy, No Girl fit do me (like you do!!!)
Yeah!!!! No Girl fit ride me (like my boo!!!)
I want you (everyday!!!)
I want you (in my Bed!!!)
I want you (right by Me!!!)
Make I kiss and (do you bad things!!!)
(Hennessey dey make we party)
Girl with you (na Faji)
I’ll buy you (Dior’s and Bentleys)
And I’ll do anything wey you want me to (Whoa Whoa)
(Pretty Young Girl), Say my Niggas got money in excess o’
Ass on my lap, I’ll (tattoo your name on my back)
No reason my cash, cause if e red, (we go still Faji)
I dey mad for your back and na you dey high me when you dance!!!! o

HOOK:
Girl Na You, dey finish up my Data (finish up my data o)
Girl Na You, (eh) dey kill me with your Baka (kill me with your baka o)
Girl Na You, (oh) dey give me sauce on Snapchat o (give me sauce on snapchat o)
Girl Na You (eh eh) dey High me like Marijuana (high me like marijuana)
Whoa Whoa Oh

Outro:
I’ll buy you a Benz (Omo I’ll buy you a benz!!!!)
Anywhere wey you wan go girl
Girl come dance for me alone (alone)
Come dance and go down low (down low)
Girl give me all your love (your love)
I’ll give you all my own
Whoa (Pssst) Whoa Whoa
(Yeah, KihLah, (It’s MagicBoy), Kala On the Mix)
Credits

About “YOU” by KihLah

Read the complete lyrics to "YOU" by KihLah in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeat.

"YOU" is performed by KihLah. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "YOU", explore more songs by KihLah using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for KihLah · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"YOU" is credited to KihLah. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "YOU" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the KihLah artist page at /artist/kihlah for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.