Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Korede Lyrics by King Jo

2018

(Music Monsta)
(Yee Eeh)
(Skurimakanaki)
It's only one JO baby, There's only one JO baby
(King of Faji the Young Alhaji)

(JO)
Me i dey live my life o
I dey hustle hustle
I dey pray for blessing
Baba show me mercy

Dem say me i nor be person
Baba God i don learn my lesson
Oluwa you Messiah
Water wan turn to fire. (??)

Ki sha ti Korede o (x4)

(Kaydee)
Sheboluwa lo ni glory
Ain't nobody no my story
I been dey hustle from sunset to sunrise
Dem no send we alright
But surely, Dem wan tap anointing (hmm)
Koma ma sha fara we mi
Koma lode gba kun te fe mi
Koma ma fa kpa la we mi

(JO)
I dey live my life o
I dey hustle hustle
I dey pray for blessing
Baba show me mercy

Dem say me i nor be person
Baba God i don learn my lesson
Oluwa you Messiah
Water wan turn to fire. (??)

Ki sha ti Korede o (x4)

(JO)
Say na wetin man cook e go chop
Say na wetin man
Say na wetin man cook e go chop (eh ehh ehhn)
Say na man cook e go chop
If another man want, He go hustle
One time the Money come, we go bubble
My blessings come in double, Double double

Korede o
Kowode (It's's only one JO)
Kolade (Na ni Emi noni)
Kayodeee

(Skurimakanaki)

Sha ti Korede o
Ki sha ti Korede o (x3)
Ehhh ehhhh

It's only one JO baby
(Music Monsta)
Credits

About “Korede” by King Jo

Read the complete lyrics to "Korede" by King Jo in 2018. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Korede" is performed by King Jo. in 2018 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Korede", explore more songs by King Jo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for King Jo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Korede" is credited to King Jo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Korede" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the King Jo artist page at /artist/king-jo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.