Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Wanna own thing Lyrics by King Karmal

2021

I no get time for person wey go do me yawa
Only get time for person wey go show me dollar
Everyday we hustling popping man I dey my corner (corner corner corner)
I no hear what you saying omo see den koraa
We dey do wanna own thing oh ah
Everyday we catching cruise ah
Money we be counting oh ah
Shawties dem dey coming close
We dey do wanna own thing oh ah
Everyday we catching cruise ah
Money we be counting oh ah
Shawties dem dey coming close
We dey do wanna own thing oh ah
Yeah
One man in the corner independent  (pendent)
Do your own thing is an anthem  ( yeah)
Don't fear moving slow you never too late 
Pains in my lines so my fans can relate 
I can't wait for that day imma prolly jubilate (woah)
Flex on the foes real niggas dont hate 
Pray to Jeho (over) 
May not be holy but we surely gone be ghost (holy ghost)
Rule number one never hold too tight (never tight)
Rule number two everybody gone die (yeah)
Do your own thing lemme do my own thing 
I be jubilating but they always hating 
Tryna come close but my heart so cold (street cold)
Been through a lot but I won't ever fold (never fold)Time so fly 
Always on the go with the flow blow(always on the go with the flow )
We dey do wanna own thing oh ah
Everyday we catching cruise ah
Money we be counting oh ah
Shawties dem dey coming close
We dey do wanna own thing oh ah
Everyday we catching cruise ah
Money we be counting oh ah
Shawties dem dey coming close 
We dey do wanna own thing oh ah
Everyday we catching cruise ah
Money we be counting oh ah
Shawties dem dey coming close
We dey do wanna own thing oh ah
Everyday we catching cruise ah
Money we be counting oh ah
Shawties dem dey coming close 
We dey do wanna own thing oh mmm
Je-je-je-je-je-je
Make you no go hi me oh je-je
Man I'm busy on my dw33t3
I no get time to say hello
Je-je-je-je-je-je
Make you no go hi me oh je-je
Man I'm busy on my dw33t3
I no get time to say hello
Hey yo! we gon take back to the old school dropping hit after hit
Only with the hardest b class of all time

About “Wanna own thing” by King Karmal

Read the complete lyrics to "Wanna own thing" by King Karmal in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Pop.

"Wanna own thing" is performed by King Karmal. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Wanna own thing", explore more songs by King Karmal using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for King Karmal · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Wanna own thing" is credited to King Karmal. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Wanna own thing" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the King Karmal artist page at /artist/king-karmal for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.