Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jojo Lyrics by King X

2023

[Intro]
Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
Jojo ni jojo (jo jo o), ojoro oni jojo (ojoro o)
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo

[Verse 1]
Shey na money money, when dey make you yodi
Abi na bottle of Barcadi
If i give you loving, shey you no go worry
Abeg no do me cunny cunny
If he to dey go slow, comot for the motor
No go fall for porthole o
They carry you for photo, how many liters of Kokomo
Mama Ijebu (Ijebu), sho ma fu mi number
She dey call me Honey (Honey), i call her Sheabutter
I love you i love you, no go tell another
(I say) If not for the money
Who go put assunder

[Chorus]
Bere ko jo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [make you bend am total]
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [no go close the boardеr]
Onome slow
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [baby bend am total]
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo, [no dеy give me corner]

[Verse 2]
I dey see the parttern
See as she dey drop am
He dey fall like naira
You no notice
He comot for poly
He dey smoke poly
He dey form holy
You dont know me
If i come your party
Put am for the pali
If i start to find am
You no go sleep
Officer when no tucking
Student with no Stockings
Soldier when dey joking
He no go reach
Baba Ijebu (Ijebu), you don change the number
Shey you call me Jonny (Jonny)
You dey sell me cover
I gat you, i gat you
No dey give me lamba
Say if not for the money
You no go call me brother

[Chorus]
Bere ko jo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [make you bend am total]
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [no go close the boarder]
Onome slow
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo [baby bend am total]
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo, [no dey give me corner]

[Verse 3]
Laba laba laba laba laba laba laba laba laba lamba laba Aye [Aye eh]
Anitinental,Incremental, Fundamental, oga please explain [explain eh ]
Do you want to enter, bend am enter, just reverse ah
She go clear the way [aye eh]
Laba laba laba laba laba laba laba laba laba lamba laba Aye
Bere ko jo, ileke don fall
Shey na Pami, she dey stay for palmgroove
If your money talking she go follow you go
How many boys for the Milli Canto
Shey na magic, abi na voodoo
He no dey ball o, but he dey for Camp Nou
Ton ton ton ton, she don enter key
The beat don dey kick
If you call i no go pick

[Outro]
Bere ko jo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo
Onome slow
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo
No do me wayo
Jojo ni jojo, ojoro oni jojo
Credits

About “Jojo” by King X

Read the complete lyrics to "Jojo" by King X in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrosoul, Afro-Jazz, Afropop.

"Jojo" is performed by King X. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jojo", explore more songs by King X using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for King X · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jojo" is credited to King X. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Jojo" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the King X artist page at /artist/king-x for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.