Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

OSL Lyrics by Kirko Drilz

2021

Oh Nana Na na !
Chorus
I Dey Osapa London
If I call you baby make you better run come
Out of all the girls you get a better bum bum
Make a nigga cum cum
This your body sweet e no be bitter Tom Tom
Nooo
I no be novice o
I made her quit like a notice ooo
When I no get money nobody been notice ooo
Pablo got me on a whole beast mode
On a whole beast Modee!!
Me I no Dey tell you story
Tight girl I want make you hold me
Me and you go share my glory
Make sure sey you no feel no pain again
Gimmie your love
Gimmie your trust
I want morе
This ma love girl no be lust you’ll want more
(Coz I lovе you to a fault
Giving you love wey you never see
I’m loving you to a fault
Give you invisible love wey you never
See
I’m loving you to a fault ooo
Giving you love wey you never see
I’m loving you to a fault
Give you invisible love wey you never see
I Dey Osapa London
If I call you baby make you better run come
Out of all the girls you get a better bum bum
Make a nigga cum cum
This your body sweet e no be bitter Tom Tom
Nooo
I no be novice ooo
I made her quit like a notice ooo
When I no get money nobody been notice ooo
Pablo got me on a whole beast mode
On a whole beast Modee!!
Call me when you need me baby I go come again
I give my word I no go fall your hand again
You Dey gimmie vibe I no care what nobody say
What nobody say, oh woooouuiii
Call me when you need me baby I go come again
I give my word I no go fall your hand again
You Dey gimmie vibe I no care what nobody say
What nobody say, oh woooouuiii
Gimmie your love gimmie your trust
I want more
I want more
Gimmie ooo! Gimmie!!
Coz I love you to a fault
Giving you love wey you never see
I’m loving you to a fault
Give you invisible love wey you never see
I’m loving you to a fault oo
Giving you love wey you never see
I’m loving you to a fault
Give you invisible love wey you never see
Chorus
I Dey Osapa London
If I call you baby make you better run come
Out of all the girls you get a better bum bum
Make a nigga cum cum
This your body sweet e no be bitter Tom Tom Nooo
I no be novice ooo
I made her quit like a notice ooo
When I no get money nobody been notice ooo
Pablo got me on a whole beast mode
On a whole beast Modee!!

About “OSL” by Kirko Drilz

Read the complete lyrics to "OSL" by Kirko Drilz in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"OSL" is performed by Kirko Drilz. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "OSL", explore more songs by Kirko Drilz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kirko Drilz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"OSL" is credited to Kirko Drilz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "OSL" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kirko Drilz artist page at /artist/kirko-drilz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.