Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jaho Lyrics by Kizz Daniel

King of Love

2019

[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give fake sweetheart

[Pre Chorus]

Oro e lowo
Oro e Lowo olowo lo wa
Oro e Lowo
Oroe Lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o

About “Jaho” by Kizz Daniel

Read the complete lyrics to "Jaho" by Kizz Daniel from the album "King of Love" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Jaho" is performed by Kizz Daniel. from the album "King of Love" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jaho", explore more songs by Kizz Daniel using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kizz Daniel · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jaho" is credited to Kizz Daniel. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jaho" appears on "King of Love" in 2019.

Visit the Kizz Daniel artist page at /artist/kizz-daniel for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.