Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Jombo Lyrics by Kizz Daniel

New Era

2016

[Intro]
(Ma-Ma-Masterkraft on the beat)

[Verse 1]
Amaka ngbo oh, that I'm sorry oh
Ineye dike lobi, ogini what happen oh
As I see your sexy face and your big belle
Girl I have to change my ways certainly eh
Me myself I dey pray for my daily bread
Ah, Amaka you carry belle for me oh
Me myself I dey pray for my daily bread
Ololufe I no wan run, but then

[Chorus]
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jombo, jombo, jombo
We'll be fine daddy oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jombo, jombo, jombo
Abeg no vex for mе oh
Your father is violent, o'le mi dеle oh
Jombo, jombo, jombo
We'll be fine mami oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jombo, jombo, jombo
I no dey soak no more

[Verse 2]
Amaka you know oh oh, pe omo Yoruba le mi oh
If your papa no want us to marry
Jowo má ló yo oyún mi oh
Girl I'm down for you no forget o
The love wey I get e for you omo no go compare (no oh)
Me myself I dey pray for my daily bread
We may be broke up as long as you love me girl I dey here
Me myself I dey pray for my daily bread (girl I dey here)
Ololufe I no wan run, but then

[Chorus]
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jombo, jombo, jombo
We'll be fine daddy oh
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jombo, jombo, jombo
Abeg no vex for me oh
Your father is violent, o'le mi dele oh
Jombo, jombo, jombo
We'll be fine mami oh (we'll be fine)
Your mother is black belt, she sabi karate oh
Jombo, jombo, jombo
I no dey soak no more

[Outro]
(Mixing Zeeno Foster)

About “Jombo” by Kizz Daniel

Read the complete lyrics to "Jombo" by Kizz Daniel from the album "New Era " in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Afrobeats.

"Jombo" is performed by Kizz Daniel. from the album "New Era " in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Jombo", explore more songs by Kizz Daniel using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kizz Daniel · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Jombo" is credited to Kizz Daniel. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Jombo" appears on "New Era " in 2016.

Visit the Kizz Daniel artist page at /artist/kizz-daniel for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.