Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Padi Lyrics by Kizz Daniel

King of Love

2020

[Intro]
No One
No One
Runtinz badder producer
Goddamit

[Verse 1]
See I follow my padi to greet you
And na so I begin to dey free with you
If my padi commot I go chill with you
'Cause all my feelings agree with you
I for like to borrow a kiss
Make baba God no make padi notice
See na my padi I know he dey cheat you
Girl am ready to talk am for front

[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know

[Verse 2]
Omalicha Biko follow your heart
And you can follow me chat
I go save your number as Mariam so padi no go fit know
Wa
E fit be like I toast you
But tomorrow I fit bone
E no mean say I no Love you
Na for say padi dey date

[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know

[Verse 3]
Oh yea am ready
We can go to Ghana for the wedding
I get padi for Ghana wey know you
So Inlaw things are ready
Before the matter go long
And before the tailour go start to dey come
Show me your backside show me your front
So I fit to know wetin go kill me o
Aaaalooo o
Story wey dey touch
Again
Aaaalooo o
I say story wey dey touch

[Chorus]
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Abeg oh ooh ooh ooh padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Wetin worry me I no know
Papa warn me I know oo oo
Wetin worry me I no know

[Outro]
Abeg ooh padi woo
Abeg o oo oo oo padi woo
Mama warn me I know ooh ooh
Papa warn me I know ooh ooh
Me I know ooh

About “Padi” by Kizz Daniel

Read the complete lyrics to "Padi" by Kizz Daniel from the album "King of Love" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Pop.

"Padi" is performed by Kizz Daniel. from the album "King of Love" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Padi", explore more songs by Kizz Daniel using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kizz Daniel · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Padi" is credited to Kizz Daniel. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Padi" appears on "King of Love" in 2020.

Visit the Kizz Daniel artist page at /artist/kizz-daniel for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.