[Intro: Lil Shaker] Yeah Leaders of the new school Hehe, Joe check [Verse 1: Lil Shaker] Pen and paper Pen and paper All I dey hia be instrumental, pen and paper Money be the motivation Near the paper Nobody go fit stop you What is a hater What is a hater Forget a hater Whatever them go do Walahi I say we still go make am Them go try delay am Chale them go try delay am But I no dey fear I leave everything to the Lord In prayer [Verse 2: Ko-Jo Cue] Abi you know sey Cue no dey fuck with a faker Abi you know say dude steady getting his cake You see my blazer Who's in my radar Pick a B I C, then I let it spray (ah) Pen and paper Pen and paper All a brother needs is a pen and paper The way the lines be fire I fit burn a hater This verse sef no dey bee me Beema you fit take am [Verse 3: Lil Shaker & Ko-Jo Cue] Be'ma you fit take am Naah, e no go pain am The flow, we get am chaw for there We just dey write and save am BBNZ boys, you naa you see the hype we take come Yeah, I know your girl dey feel me But make you no blame am Brandin' (fresh) Brandin' (fresh) Yeah, the pen and paper Kojo, the future be too bright Me se m'ahwe me Ray Ban Of late you just dey sing about the dough Atsoor, Anita Baker Cedi, (Naira) Dollar, (Pounds) Euro, (Yen, CFA) [Verse 4: Kojo Cue] Pen and paper Pen and paper Nowadays sef I no dey use pen and paper But nowadays everything that I pen is fatal Pick an instrumental man I'm quick to cater Beema the way the game dey dull We for fit elevate am Se na the way ma gang dey ball Boys bi mpe no sei kraa Instigator It's Cue and Shaker Why your favorite rapper dey act like we no go shake am [Verse 5: Ko-Jo Cue & Lil Shaker] Cue blue clues Two screws loose They like "Krachi, w'ano katikati Who do you (think you are?") Your phone no be smart? Google dude Me I dey search your ex And your boo boo too Chale, let's face it Most of this new rappers Them no dey say shit They're basic Make I give them my beat So them go waste it Ei relax small I'm dream chasing I'm still patient Still hungry for success I swear, I can almost taste it Your favorite rappers talk so much though Make you feel sey You sef You for start write flow And climb stage And grab microphone rock shows Make money Buy nice nice clothes Climb up. Bring along your bros Wey you wan do am right now 'Cause time dey go You get dreams and schemes (I know) So you work (and work), on your grind (blow) And you find out (your idols) Are some goddamn hoes [Outro: Lil Shaker] Hahaha Leaders of the new school
Read the complete lyrics to "Pen & Paper" by KO-JO Cue, Lil Shaker from the album "Pen & Paper" in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.
"Pen & Paper" is performed by KO-JO Cue, Lil Shaker. from the album "Pen & Paper" in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "Pen & Paper", explore more songs by KO-JO Cue, Lil Shaker using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"Pen & Paper" is credited to KO-JO Cue, Lil Shaker. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"Pen & Paper" appears on "Pen & Paper" in 2017.
Visit the KO-JO Cue, Lil Shaker artist page at /artist/ko-jo-cue-lil-shaker for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.