Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Abena Lyrics by KOJO BLAK

757

2024

[Intro]
[?]

[Verse 1]
Abeni
I give you my body and heart
But don't take my soul away
Abena
I give you my body and heart
But don't take my soul away

[Pre-Chorus]
I'm not scared of heights
But I dey fear make I no go fall
I no fear for dark
But I no know wetin dey inside
I no fear to love
Me no want gree if you break my heart
I no fear to die, l dey fear to see my afterlife

[Chorus]
Abena fix it kehami
Kebahami shikome ko
Shey na Fendi, oh
Louis V
You go marry dorobucci
See the way you whine, mami
Kebahami shikome ko
Shey na Fendi, oh
Louis V
You go marry dorobucci

[Verse 2]
Search every junction
I cross a thousand miles
Walk from Tema to Umuahia
Darling, no tear my flesh apart
And e get thousand ways to dey kill a cat
Emotions you dey take play jazz
Things you dey do wey dey wound my heart

[Pre-Chorus]
I'm not scared of heights
But I dey fear make I no go fall
I no fear for dark
But I no know wetin dey inside
I no fear to love
Me no want gree if you break my heart
I no fear to die, l dey fear to see my afterlife

[Chorus]
Abena fix it kehami
Kebahami shikome ko
Shey na Fendi, oh
Louis V
You go marry dorobucci
See the way you whine, mami
Kebahami shikome ko
Shey na Fendi, oh
Louis V
You go marry dorobucci

[Outro]
I'm not scared of heights
But I dey fear make I no go fall
I no fear for dark
But I no know wetin dey inside
I no fear to love
Me no want gree if you break my heart
I no fear to die, l dey fear to see my afterlife
Credits

About “Abena” by KOJO BLAK

Read the complete lyrics to "Abena" by KOJO BLAK from the album "757" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Abena" is performed by KOJO BLAK. from the album "757" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Abena", explore more songs by KOJO BLAK using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for KOJO BLAK · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Abena" is credited to KOJO BLAK. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Abena" appears on "757" in 2024.

Visit the KOJO BLAK artist page at /artist/kojo-blak for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.