Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Somebody Great Lyrics by Korede Bello

Korede Bello

2015

I am no longer a child
Bear bear don show
Junior don grow oh oh na na na
I am so happy for my life
E yin Oluwa logo oh oh
Ferowi don go oh oh na na na
Brother if i don dress dey go
If you sabi me before
As we dey sing kakiri eko
Them tell me story story oh
But now i thank God for saving me
Thank God for loving me
Me i thank God for taking me
From nobody to somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great eyan pataki
From nobody to somebody
Shebi na God wey dey do am for me
Shebi na God wey go do am for you
Somebody great eyon pataki
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Somebody grеat olokiki
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Smebody great eyan pataki
From nobody to somеbody (Oh oh oh oh oh oh oh oh)
Shebi na God wey dey do am for me (Oh oh oh oh oh oh oh oh)
Shebi na God wey go do am for you
Somebody great eyan pataki
From the day wey the doctor start announce
Say see wetin my mama baby bouncing
The blessings just dey flow like fountain
And it crush their scar and high as mountain ye
Angels dey join me singing
My people and my boys dey join me dancing
And jumping spiritual something
And it's true that my voice will stop the bombing yay
Stop the bombing yay
And stop the fighting
My people hear my voice and start uniting
Uniting cause all we need is one love
One love o (4ce)
I say one love cos that's the way it is
From nobody to somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great eyon pataki
From nobody to somebody
Shebi na God wey dey do am for me
Shebi na God wey go do am for you
Somebody great eyon pataki
Early in the morning
Get up put my shoes on
All i have in the world is my guitar and my soul
Don't know where this road leads
Don't know where it would take me
I just have to keep on pushing through
Mo wa di eniyan ti aye n p'ariwo
E wo wan ban shey n p'ariwo
That's the right thing
Uniting but happy too just wanna be free
Cause when the music feels alright
Everybody feels alright
No matter what colour you are
Or what car you drive yay
From nobody to somebody
To somebody wey dey spray millions
To somebody wey go save billions
Somebody great eyan pataki
From nobody to somebody
Shebi na God wey dey do am for me
Shebi na God wey go do am for you
Somebody great eyon pataki
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Somebody great olokiki
Oh oh oh oh oh oh oh oh
Somebody great eyan pataki
From nobody to somebody (Oh oh oh oh oh oh oh oh)
Shebi na God wey dey do am for me (Oh oh oh oh oh oh oh oh)
Shebi na God wey go do am for you
Somebody great eyan pataki

About “Somebody Great” by Korede Bello

Read the complete lyrics to "Somebody Great" by Korede Bello from the album "Korede Bello" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Somebody Great" is performed by Korede Bello. from the album "Korede Bello" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Somebody Great", explore more songs by Korede Bello using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Korede Bello · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Somebody Great" is credited to Korede Bello. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Somebody Great" appears on "Korede Bello" in 2015.

Visit the Korede Bello artist page at /artist/korede-bello for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.