Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

LONGTIME Lyrics by KURAE

2019

VERSE 1 ( KURAE )
Girl I can’t lie, I’m in love with you
Tell all my friends, All I want its you
Come to your zone just to be with you
And when I’m with you, I’ll always tell the truth
Cos you gat me feeling ways I’ve never felt
This your loving day burst my brain
Pardon my language I’m fucking insane
Never got stop till I give you my name
When I wake up in the morning I’m needing your love
You gat me saying
You gat me screaming
I can’t get enough
Ain’t no one better
Ain’t no one better
Cos baby you badder
Ain’t no one better
Ain’t no one better
Say baby you badder
End of the world
End of the world
I’ll love you, I’ll love you
Till the end of the world
End of the world
End of the world

HOOK ( ABISOYE )

Baby no dey doubt am
Omega no be so o
Dem just dey psych m
Dem just dey ji so ro o
No mind dem
Bae I love you longtime
Love you longtime
Bae I love you longtime
Love you longtime
Love you longtime
Love you longtime
Bae I love you longtime
Love you longtime

Verse 2 ( KURAE )

See this girl Tinuke
See her love sweet me pass kukere
For her love me I blind
And I swear I go do anything wey she ask eh
One tanamera
Two tanamera
Girl I gat you covered
Girl I go buy you Porsche Panamera
Na you I go give my body and my doe
Anywhere wey you want, girl I swear wey dey go
For your love I go hustle, I no go sleep
For your love girl I no go gree defeat
For your love I go do many things
For your love girl I swear I go climb the tallest tree
So hold my hands lets go around the world
Let me show this people say na you be my own
Girl I’ll love you today, tomorrow
Till the day I die
All my side chicks I’m telling them bye


HOOK ( ABISOYE )

Baby no dey doubt am
Omega no be so o
Dem just dey psych m
Dem just dey ji so ro o
No mind dem
Bae I love you longtime
Love you longtime
Bae I love you longtime
Love you longtime
Love you longtime
Love you longtime
Bae I love you longtime
Love you longtime

VERSE 3 ( KURAE )

No one compare shawty
Na you dey my head shawty
Come make we come body
Cos na you be the one baby
Put you for snapchat
Put you for facebook
Put you for insta
Get you designers
Buy you Ferrari
For your love I go hustle, I no go sleep
For your love girl I no go free defeat
For your love I go do many things
For your love girl I swear I go climb the tallest tree
So hold my hands lets go around the world
Let me show this people say na you be my own
Girl I’ll love you today, tomorrow
Till the day I die
And all my side chicks I’m telling them bye


HOOK ( ABISOYE )

Baby no dey doubt am
Omega no be so o
Dem just dey psych m
Dem just dey ji so ro o
No mind dem
Bae I love you longtime
Love you longtime
Bae I love you longtime
Love you longtime
Love you longtime
Love you longtime
Bae I love you longtime
Love you longtime
Credits

About “LONGTIME” by KURAE

Read the complete lyrics to "LONGTIME" by KURAE in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"LONGTIME" is performed by KURAE. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "LONGTIME", explore more songs by KURAE using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for KURAE · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"LONGTIME" is credited to KURAE. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "LONGTIME" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the KURAE artist page at /artist/kurae for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.