Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Pain In My Heart Lyrics by Kwesi Mafia

La Vida

2023

(Intro)
Kwesi Mafia
Mi just want to win in this life of my sin
Who never wanna see win
(Verse 1)
Mi Just want to win in this life of ma sin
Pain in my heart black as my skin
Too many times we dey try,still e no dey pick
We never vex,still we no go quit
S3 wo br3 na s3 wo nyaa,that shit always lit
Mama said keep your cool,boy you gon be big
Many fall,many trials but still man be fit
Struggles pon di road,Bad man no go switch
If this no be ma time then please tell me quick
Tears in my eyes,see the blood on my sheet
Still Facing ma fears and no man can defeat
If this no be ma time then please tell me quick
Tеars in my eyes,see the blood on my sheet
Still Facing ma fеars and no man can defeat
Do this for street so the kids go believe Ey
(Hook)
Eyes on dreams
Whatever u do me no dey bother
Picking up the pieces wey dem scatter
All dema hate no dey matter
We are undercover yeh
Eyes on dreams
Whatever u do me no dey bother
Picking up the pieces wey dem scatter
All dema hate no dey matter
We are undercover yeh
(Verse 2)
We’ve seen it all,we’ve felt it all
But we feel no pain cos the skin is tough o
Words that pierce,jo we’ve heard it all
A lot going on for my mind
But This life no be Gidigidi
Taking my time for the big dream
All I dey aim is a big win
So I dey pray to God for money
Oh yeah
The only thing that I need
I just wanna see fans dem sing for me
So many things dey ahead of me yeah
Pull up on stage like a beast with my Gs
Live out unthinkable dreams and I mean that
I just wanna see fans dem sing for me
So many things dey ahead of me yeah
Pull up on stage like a beast with my Gs
Even if fall,I go rise, u go see
(Hook)
Eyes on dreams
Whatever u do me no dey bother
Picking up the pieces wey dem scatter
All dema hate no dey matter
We are undercover yeh
Eyes on dreams
Whatever u do me no dey bother
Picking up the pieces wey dem scatter
All dema hate no dey matter
We are undercover yeh
(Outro)
20 23 y’all gonna see me win
Y’all gonna see me win
Y’all gonna see me win
Rip to those who never wanna see me win
Who never wanna see me win
Who never wanna see me win

About “Pain In My Heart” by Kwesi Mafia

Read the complete lyrics to "Pain In My Heart" by Kwesi Mafia from the album "La Vida" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Ghana, Afrobeats.

"Pain In My Heart" is performed by Kwesi Mafia. from the album "La Vida" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pain In My Heart", explore more songs by Kwesi Mafia using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kwesi Mafia · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pain In My Heart" is credited to Kwesi Mafia. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pain In My Heart" appears on "La Vida" in 2023.

Visit the Kwesi Mafia artist page at /artist/kwesi-mafia for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.